album cover
Plenty Dey Sup
16
World
Plenty Dey Sup was released on April 25, 2024 by D1wav as a part of the album Plenty Dey Sup - Single
album cover
Release DateApril 25, 2024
LabelD1wav
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
D1wav
D1wav
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Moses Oluwadamilare Edward
Moses Oluwadamilare Edward
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Alex Tochukwu
Alex Tochukwu
Producer
Esan Olumide
Esan Olumide
Producer

Lyrics

Omo big smoke no be shisha
Oh boy nothing fit to hinder me
Wetin you dey talk alaye sit down there
Miracle no be witch craft
Dem no believe am
Emi mo ti ginger
Aimoye ire ta ti ri gba
I guess it's okay high time kin dapada sita
They didn't see me getting bigger
But you see these days they want tap the signal
Omo wetin dey sup
You know say plenty dey sup when my enemy getting in touch
You know say plenty dey sup
Plenty dey sup
Wetin dey sup
You know say plenty dey sup when my enemy sending me love
You know say plenty dey sup
Ti padi mi ba di problem
Ma so werey di content
Anybody fit to collect
If you say you want test oga you go join dem
I ain't taking no more nonsense
Shey you done hear
Shey my voice clear
Share the knowledge with your boss men
If I come there you are busted
I've been on a low for four years
And I still dey top dem
We are God blessed
Omo soó le
Ah wetin dey sup
You know say plenty dey sup when my enemy getting in touch
You know say plenty dey sup
Plenty dey sup
Wetin dey sup
You know say plenty dey sup when my enemy sending me love
You know say plenty dey sup
Time
Time and time and time again I stay on the rise
Won ni ao le to
Won mo pe ajanaku lo de
Chai
Why shall I shy shy again never in my life
When I know my size
When I change my style dem say
Omo wetin Dey sup
You know say plenty dey sup when my enemy getting in touch
You know say plenty dey sup
Plenty dey sup
Wetin dey sup
You know say plenty dey sup when my enemy sending me love
You know say plenty dey sup
Commot for my front
Who be this guy
You know this guy
Written by: Moses Oluwadamilare Edward
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...