Lyrics

[Verse 1]
I just dey look your face
And I no fit to understand how you makey my heart e race
Body dey sweet me jẹdijẹdi for waist
And I no fit to concentrate, no
And if you play me sef I no mind o
As long as we dey
[PreChorus]
Something about Olivia
It's deeper than Mariana
Sweeter than my reefer as we cruise into Ottawa
I'm just a lonely mister
Your company me I'm after
Thunder fire anybody wey wan put asunder
[Chorus]
As I don loss for your maze
I be longing for your taste
Make I give you informate
I been loving you for days
If I buy you aparté
Would you help me ascertain?
Make I give you informate
I been loving you for days
[Verse 2]
Girl
Fala fala, I be moving to your Salsa
Para para, na your body make me calm down
Abena, please comply, I want to ease your mind, yeah, yeah
Ọmọ ologo ye ma gbala
I go make you sing, "Hosanna"
Give you attention like a soldier man
[PreChorus]
Something about Olivia
It's deeper than Mariana
Sweeter than my reefer as we cruise into Ottawa
I'm just a lonely mister
Your company me I'm after
Thunder fire anybody wey wan put asunder
[Chorus]
As I don loss for your maze
I be longing for your taste
Make I give you informate
I been loving you for days
If I buy you aparté
Would you help me ascertain?
Make I give you informate
I been loving you for days
Written by: Alexander Adewunmi Adelabu, King David Agene, Prince Oghenemine Omoferi
instagramSharePathic_arrow_out