album cover
10K Dorime
4
Afro-Beat
10K Dorime was released on March 9, 2024 by Ziigii Empire as a part of the album 10K Dorime - Single
album cover
Release DateMarch 9, 2024
LabelZiigii Empire
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ridwan Ayomide Abdulazeez
Ridwan Ayomide Abdulazeez
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ayodee Magikal
Ayodee Magikal
Executive Producer

Lyrics

Yo ziigii, are we there
Ziigii
I don try, I don try, I don settle the scores
Even Caesar no go won collect uh
Awon werey, they won try setting me up
Omo ologo ti bounce, oluwa gbemifo oh (eeehhhh)
Me no fit stop laiye
Tepa moshe till I find my way
Won ma soro, but mi o raiye
They gon' try, cut your wings oh, shen raiye
Moti, Moti, gbewon la handicap
They won try run my race but carry last
On a steady pace, no they run too fast
Shey e ti na wo yin tan oju yin ti da ah ah
Moti, Moti, gbewon la handicap
They won try run my race but carry last
On a steady pace, no they run too fast
Shey e ti na wo yin tan oju yin ti da (eweeh)
10k dorime (le'ko)
100k dorime (ni bo)
My gee, stop shey be (eweeh)
Towo batan, wo malobe (ahhh ahhh)
10k dorime (eweeh)
100k dorime (le'ko)
My gee, stop shey be (ni bo)
Towo batan, malobe
Oh God, I don tire for this thug life
So many ups and downs, but I'm still fine
Yo, them ah hatin' for the road side
Buh I'm still standing so tall, and I'm so fly
Omo ope ka'wo eh soke, ka'wo eh soke
Every hustler get him payday
I no say make you no flex, but
Paddy mi, ma je kon raiye eh lode
Moti, Moti, gbewon la handicap
They won try run my race but carry last
On a steady pace, no dey run too fast
Shey e ti na wo yin tan oju yin ti da
Moti, Moti, gbewon la handicap
They won try run my race but carry last
On a steady pace, no dey run too fast
Shey e ti na wo yin tan oju yin ti da
10k dorime (le'ko)
100k dorime (ni bo)
My gee, stop shey be (eweeh)
Towo batan, wo malobe (ahhh ahhh)
10k dorime (eweeh)
100k dorime (le'ko)
My gee, stop shey be (ni bo)
Towo batan, malobe
Moti, Moti, gbewon la handicap
They won try run my race but carry last
On a steady pace, no dey run too fast
Shey e ti na wo yin tan oju yin ti da
Moti, Moti, gbewon la handicap
They won try run my race but carry last
On a steady pace, no dey run too fast
Shey e ti na wo yin tan oju yin ti da
10k dorime
100k dorime
My gee, stop shey be
Towo batan, wo malobe
Written by: Ridwan Ayomide Abdulazeez
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...