Lyrics

[Verse 1]
Dem say I no fresh
So I no casamigo
Because I no drive come
Dem no gree follow me go
[Verse 2]
Na because I no hustle
If not my skin for don yellow
But I no settle
This na only God know
[PreChorus]
Baba answer me
Baba answer my prayer
Adekunle call shey you pick up
I get bread give me butter
[PreChorus]
You see the peer pressure
Don make me dey tire
I don roll my wheel tire
Shey you fit help me to drive am
[Chorus]
Korobo korobo, korobo korobo
Ogonor mor kiri mo teme dau
Fia fia teme koromor bo oh, oh
Korobo korobo korobo koro mor bo o
Ogonor mor kiri mor teme dau
Fia fia teme koromor bo eh
[Chorus]
Korobo korobo, korobo korobo
Ogonor mor kiri mo teme dau
Fia fia teme koromor bo oh, oh
Korobo korobo korobo koro mor bo o
Ogonor mor kiri mor teme dau
Fia fia teme koromor bo eh
[Verse 3]
I be young boy with no pedigree
I no finish school so no get degree
But I no turn out wetin dem been think
Only God know this my destiny
[Verse 4]
I had to choose the life wey I go live
If I no do what I love then I dey sin
I didn't choose this music music chose me
So I do it till the day that I die
[PreChorus]
Baba answer me
Baba answer my prayer
Adekunle call shey you pick up
I get bread give me butter
[PreChorus]
You see the peer pressure
Don make me dey tire
I don roll my wheel tire
Shey you fit help me to drive am
[Chorus]
Korobo korobo, korobo korobo
Ogonor mor kiri mo teme dau
Fia fia teme koromor bo oh, oh
Korobo korobo korobo koro mor bo o
Ogonor mor kiri mor teme dau
Fia fia teme koromor bo eh
[Chorus]
Korobo korobo, korobo korobo
Ogonor mor kiri mo teme dau
Fia fia teme koromor bo oh, oh
Korobo korobo korobo koro mor bo o
Ogonor mor kiri mor teme dau
Fia fia teme koromor bo eh
Written by: Daniel Diongoli
instagramSharePathic_arrow_out