Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Lamyeed
Lamyeed
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olamiji Okuwoga
Olamiji Okuwoga
Songwriter
Ifedayo Oghenetega Stephen
Ifedayo Oghenetega Stephen
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dexdan
Dexdan
Producer
Sir Classi
Sir Classi
Producer

Lyrics

Badboy Where the money dey oya? Brother show us the way We don dey hustle e don tey Ko so so'wo Leko, won kowo wole, shana wole Oya Where the money dey? (Where the money dey) Brother show us the way (Show me the way) We don dey hustle e don tey (E don tey don tey) Ko so so'wo Leko, won kowo wole, shana wole (Kowomi sha ti pe) Oya kawe (Kawe ooh) Na wetin dem tell us but na set up oh, Awe Oya kawe ooh Politician loot us with the biro Omo na oje Omo na oje, Omo na oje Omo na oje, Omo na oje Oya do what you do Do what you know how to do the best Leave am for God make e do the rest Leave am for God make e do the rest Thank you everyday for daily bread Thank you everyday for daily bread For daily bread Sebi na money, na my money Sebi na money, na my money Euro, pounds, dollar Na my money, na my money Sebi na money, na my money Na person wey get money na e dem call honey Sebi na money, show me the money Where is the money Euro, pound, dollar Show me the money Otega I don't wanna be wanna be I just wan dey where I wan dey All day I de grind with my believe And I know say e go happen one day Make dem comot body for high tension Make dem comot Make dem comot Make dem comot body Tell them make dem comport Make them comport Make them comport their self Tell them make dem comot Make them comot (Make them comot body) I say make you show me Where the money brother show me If I no get money them no know me Sebi na money go blow me Where the money de show me If I no get the Kaluba I no get the stamina to de run town, to de run town Show me Where the money de show me If I get money them no know me Sebi na the money go blow Go blow, blow blow blow blow Blow me Where the Money de show me If I no get the kpa dem no know me If I no get the kaluba, I no get the stamina to de run town Otega kan Bayii Otega kan bayii Jogbo street ooh Dexdan
Writer(s): Okuwoga Olamiji Tajudeen Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out