Featured In

Lyrics

[Verse 1]
Eii if I lie make thunder fire me
Yoruba demon no go locate you
Baby, I owe no one apology
Na you I want to kolobi
And that's the way it's gonna be
[PreChorus]
Yie I go buy the Gucci meji, meji
You deserve the Ferrari, two Ferrari
I go buy the Gucci Gucci Gucci
Meji, meji ee you pass Ferrari three Ferrari
[Chorus]
Before you know ɔdɔyɛwu ee
Before you know
Menko medaa menda
Before you know ɔdɔyɛwu ee
Before you know
Menko medaa menda
Before you know ɔdɔyɛwu ee
Before you know
Menko medaa menda
Before you know ɔdɔyɛwu ee
Before you know
Menko medaa menda
[Verse 2]
My baby too much o
Baby, too bad o (Shekpe)
If you leave me girl abi yawa na don gas o
Baby too fine o
My baby first class o
If you leave me girl abi na yawa don gas o
Tell your mama tell your papa
Say I'm in love with only you girl
Tell your mama tell your papa
Say I'm in love with only you girl
Aane woanya ateaseɛ awie
[PreChorus]
Yie I go buy the Gucci meji, meji
You deserve the Ferrari, two Ferrari
I go buy the Gucci Gucci Gucci
Meji, meji ee you pass Ferrari three Ferrari
[Chorus]
Before you know ɔdɔyɛwu ee
Before you know
Menko medaa menda
Before you know ɔdɔyɛwu ee
Before you know
Menko medaa menda
Before you know ɔdɔyɛwu ee
Before you know
Menko medaa menda
Before you know ɔdɔyɛwu ee
Before you know
Menko medaa menda
Written by: David Adedeji Adeleke, Emmanuel Bello, Eugene Kwame Marfo
instagramSharePathic_arrow_out