Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Melodi
Melodi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Melody Olunne Amadi
Melody Olunne Amadi
Songwriter

Lyrics

She dey give me vibe I dey use move on
She dey give me faith I dey use do work
When i look her face I dey fit go on
Only her smile fit to push me front
And she call me say daughter remember your youth
Say na you go give me cover , I'm betting on you
I put in my all
'cause wetin na man get o
Nothing man get to lose
.
Sayshe call me say daughter remember your youth
Say na you go give me cover , I'm betting on you
I put in my all
'cause wetin na man get o
Nothing man get to lose
Man I'll be rising
Village people trying
Economy striking
But oluwa don design me
It may be late; not denial
Better late than to take am , fake am
Chorus
Cos na me my mama born
I no go fit fall
I no go let u see me small
I no go fit off
I'm shinning brighter than your torch and I no go fit loss
If you you see me outside holla boss
Cos I be boss and
I no go fit fall
I no go let u see me small
I no go fit off
I'm shinning brighter than your torch and I no go fit loss
If you you see me outside holla boss
Interlude-
I no go fit fall
Me i no go fit loss
(melody my pikin , no forget wetin i don tell you
Make you no give up because na this music go take you where you no believe
You go get challenges o but no gree o
Na Evelyn born you ! no forget say tomorrow no far from today)
Chorus
Cos na me my mama born
I no go fit fall
I no go let u see me small
I no go fit off
I'm shinning brighter than your torch and I no go fit loss
If you you see me outside holla boss
Cos I be boss and
I no go fit fall
I no go let u see me small
I no go fit off
I'm shinning brighter than your torch and I no go fit loss
If you you see me outside holla boss
... I no go fit fall
I I no go fit loss
Shining brighter than your torch,
I no go fit loss...
Written by: Melody Olunne Amadi
instagramSharePathic_arrow_out