album cover
Soweto
4
World
Soweto was released on December 29, 2023 by DTL Worldwide as a part of the album Worldwide (Deluxe Edition)
album cover
Release DateDecember 29, 2023
LabelDTL Worldwide
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM83

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
DTL WORLDWIDE
DTL WORLDWIDE
Performer
Tobi Smallz
Tobi Smallz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oludare Odola
Oludare Odola
Songwriter
Tobi Ogunsola
Tobi Ogunsola
Songwriter
Temitope Odola
Temitope Odola
Songwriter
Peter Piyeye
Peter Piyeye
Songwriter

Lyrics

But wait oh even if that uncle dey find greener pasture why he go Soweto
o lo far gan now
Oloun o lo far se
Why he no fit go Abuja
Shey na the matter wey una dey talk since
Na the matter we dey settle baba mi
(Awa lawa ri ra wa o, awa lawa ri ra wa o)
Before him come back find greener pasture him wife pussy done turn greener pasture
O lo far gan
Jungle boy living in a jungle world
I thought my uncle’s bad
‘cause he had concubines
Look what it come to
Six kids in one room
Life in the jungle, where will you run to ?
And he said:
Baby, look what you made me do
Running from your trouble (running from your trouble,running from your hurdles)
Baby, look what you made me do
Running from your trouble (running from your trouble, running from your hurdles)
And he said:
Baby, look what you made me do
Running from your trouble (running from your trouble, running from your trouble)
Look what you made me do
Made me do
Make me do
Running from your trouble
Make me do
My uncle dey find greener pastures he fly go Soweto
E get something wey sup that time I no fit forget oh
Him wife get one chairman she dey give and collect oh
Anytime wey him dey him side he dey make her sing falsetto
Like say the man na carpenter and she dey joko le sho
She dey carry dudu, pupa even chocolate oh
The man dey slice her pepper like say na red tomato
He dey shoot am dada like say na C Ronaldo
Anytime e go igboro she go open kolo
This no be solo
This happen for ghetto life is Y.O.L.O
They carry matter give popo
He say owo ni koko
Then they ask her how e happen
Then she start to speak isoko
Shey dan dan lo n fin doko
Omo gan kiri koko
Ojo jumó ni vigil oshey oya spirikoko
Came from the same club
Gbogbo asho gan ti kobo
Iyawo uncle gan ti pada wa di olosho
Baby, look what you made me do
Running from your trouble (running from your trouble running from your hurdles)
Baby, look what you made me do
Running from your trouble, running from your hurdles
And he said:
Baby, look what you made me do
Running from your trouble (running from your trouble running from your trouble)
Baby, look what you made me do
Running from your trouble (running from your trouble, running from your trouble)
Look what you made me do
Made me do
Aje on the mix
Written by: Oludare Odola, Peter Piyeye, Temitope Odola, Tobi Ogunsola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...