album cover
Matas
9
Afro-Beat
Matas was released on December 29, 2023 by Black Gems as a part of the album Matas - Single
album cover
Release DateDecember 29, 2023
LabelBlack Gems
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Victor Damilare Inyang
Victor Damilare Inyang
Songwriter

Lyrics

Dem dey form but dem maya for my mata when dem tire to dey yanga dem go come
All the kele for your area when dem see me dem dey sare to dey gum
Tell the haters wey dey para if dem see me dem go dake, dem go shun
Dem go shun!
Cause I be boss!
I no dey answer to your mother, I no dey answer to your father
I dey cause, wahala
I dey para with my kala and na epa e dey burst
Any maga for the zanga wey dey zaza, wey no gather
We go cross, we go cross!
We be force them no fit stop
Anytime we step out to the show dem dey muzz
Seeing my brother rocking up a show its been a lot
Before I started taking all these wins I took em loss o
See I no dey cool but you go catch cold
If you try me so them go find your body o
Na weytin I carry so make them worry when dem see me dem dey fear me, dem dey para but e no matter we go ball
swear dem no fit see me (I swear)
Dem dey feel me
Pass dem no Messi
hands to the ceiling
Dance to the rhythm
Girl go brazy , when I'm in the building Aye
One, two, one, two
No go test like 1,2
No go dey carry cup where men dey carry bottle
If your kele see me she go think say you dey play
people wey no know me them go think say I dey form
But you maya for my mata when you tire to dey yanga you go come
All the kele for your area when dem see me dem dey sare to dey gum
All the hater's wey dey para if dem see me dem go dake, dem go shun
Dem go shun!
Cause I be boss!
I no dey answer to your mother, I no dey answer to your father
I dey cause wahala
I dey para with my kala and na epa e dey burst
Any maga for the zanga wey dey zaza wey no gather
We go cross. we go cross!
Ok ma ge ge ge, ge ge ge...
Owo to ga ga ga, ga ga ga...
O sha o pra pra pra, osha pra pra pra
O dun mo sha sha sha, sha sha sha sha
Written by: Victor Damilare Inyang
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...