album cover
Tmf
38
R&B/Soul
Tmf was released on December 22, 2023 by Fejish as a part of the album Toomuchfeelings - Single
album cover
Release DateDecember 22, 2023
LabelFejish
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM89

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Fejish
Fejish
Performer
Davythestar
Davythestar
Performer
COMPOSITION & LYRICS
David Onwuegbuzie
David Onwuegbuzie
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Fejish
Fejish
Producer

Lyrics

Too much feelings o
Too much feelings
She catching feelings o
Catching feelings
Weak in her knees o
Weak in her knees
Anytime she see me
Your body get too much sugar Diabetes
Na you go cure my arthritis
Solve your case o mathematics
Anytime we fuck girl It is what it is
I ain’t tryna be your guy(your guy)
Just want to chop and slide(and slide)
All of your friends know what’s up o
Dem bin Dey chat me for WhatsApp o
Give me chance o
I no be good person
The way she whine her body
She think say me I want it
She say she finna
Die for me respawn and Re-die for me
I know baby jus Dey lie
She want my money
Fine girl with that body
wey You whine for me
I know she’s in love
Too much feelings o
Too much feelings
She catching feelings o
Catching feelings
Weak in her knees o
Weak in her knees
Anytime she see me
Too much feelings o
Too much feelings
She catching feelings o
Catching feelings
Weak in her knees o
Weak in her knees
Anytime she see me
She say she wanna do this ehen
Say she got a boyfriend ehen
Say she no wan cheat on her man
But she wanna make me her man
Say she got a boyfriend ehen
And she wanna do this ehen
Say she no ki kiss and tell
Ehen I no understand
Baby what you wanna do tonight
Take you to my room
Make you feel alright
No Dey treat me like I be foreigner
I know say you understand me
You see the feelings oh
Feelings oh
I no go fit to feel it o
Feelings o Feelings o
Don’t feel nothing for me baby
Too much feelings o
Too much feelings
She catching feelings o
Catching feelings
Weak in her knees o
Weak in her knees
Anytime she see me
Too much feelings o
Too much feelings
She catching feelings o
Catching feelings
Weak in her knees o
Weak in her knees
Anytime she see me
She wanna do this ehen
Say she wanna make me her man
But she got a boyfriend ehen
Baby I no understand
Say she wanna do this ehen
Say she wanna make me her man
But she no wan Dey cheat on her man
Baby I no understand
I no understand this type of girl
She be playing games
But I’m a pro
Written by: David Onwuegbuzie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...