Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
ODUMODUBLVCK
ODUMODUBLVCK
Vocals
Black Sherif
Black Sherif
Vocals
Gothicissues
Gothicissues
Keyboards
Cross
Cross
Bass
Spykida
Spykida
Programming
COMPOSITION & LYRICS
Ojogwu Tochukwu
Ojogwu Tochukwu
Songwriter
Egbowon Ekundayo Richard
Egbowon Ekundayo Richard
Songwriter
Omaki Farouk Ateiza
Omaki Farouk Ateiza
Songwriter
Ogbemudia E. Aganmwonyi
Ogbemudia E. Aganmwonyi
Songwriter
Mohammed Ismail Sharrif
Mohammed Ismail Sharrif
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Gothicissues
Gothicissues
Producer
Cross
Cross
Producer
Spykida
Spykida
Producer

Lyrics

[Chorus]
This be my victim
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chineke, God)
Drive-by, ujo, sching him
Wotowoto seasoning (Prra!)
[Refrain]
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oh)
Oya, oya, oya oh (Aba boys)
Oya oh (Prra!)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Yeah (Whoa)
[Verse 1]
I dey find one kele wey go give me heavy dose (Eh)
Play me tiki-taka, we run the monkey post (Aye)
Doggy pose, I give her yakata (She collect)
Pakuromo give am abara
For yansh, walahi, you do the stanky leg (Poo)
I shoot, e die, e turn to cadaver
The skeng, e tight, the hammer wey I palm
I drink, I high (Who you be?)
Omo, na me be the guy
[Chorus]
But, this be my victim (Abobi, what is up?)
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chineke, God)
Drive-by, ujo, sching him
Wotowoto seasoning (Prra)
[Refrain]
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh
Oya, oya, oya oh
[Verse 2]
Tear them down into pieces
What you figure this be? (This be)
Follow me talk your gibberish
Kweku, I never listen?
My wing man say he pimpin', pimpin'
Nti no online, we are ticking
Every likkle ting on the wish-list
Talk to your baby, your love, your distin
Na anyɛ saa na asɛm aba
They go talk say Kweku Bonsam anaa
Wa cause ne trouble na wagwan
Whole time na ma chorke hye taba ahaban
Chocolatey girl from Guyana
Gyina me phone no so oo
Kyerɛ me nnoɔma ankasa
Ɔse ɔngyae ma menda
Men charter plane no mbra bɛ sɔ ne nsa
Nti monyɛ dɛdɛdɛ dɛdɛdɛ
[Chorus]
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win
Drive-by, ujo
[Outro]
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh
Oya, oya, oya oh
Written by: Egbowon Ekundayo Richard, Ekundayo Egbowon, Farouk Omaki, Mohammed Ismail Sharrif, Ogbemudia E. Aganmwonyi, Ojogwu Tochukwu, Omaki Farouk Ateiza
instagramSharePathic_arrow_out