Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
VASA
Performer
COMPOSITION & LYRICS
FREEDOM ALI
Songwriter
Akinbiyi Ahmed Abiola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
T.U.C
Producer
Lyrics
[Intro]
Vasa
[Verse 1]
Life go teach you wetin them no teach you for school
Life go teach you wetin them no write for book
So, before you win, you go learn to dey loose
Na who get the money dem dey dance to him tunes
Na me know the side wey e dey pinch me for shoe
And na me know the bra wey go size my boobs
See, I no fit looseguard, I get family to feed
Money on my mind and my family and dreams
[Chorus]
Life na 50-50
Either you win or you loose my jiggy
Na one life, so my bro, just live it
Na one time you go die, one minute oh
Life na 50-50
Either you win or you loose my jiggy
Na one life, so my bro, just live it
Na one time you go die, one minute oh
[Refrain]
This life na 50-50 ah ahh
This life na 50-50 ah ahh
[Verse 2]
Eyes wey don see 99 no fit fear 100 (Fear 100)
Eyes wey don shed too much blood instead of tears (Instead of tears)
And legs wey don waka waka for daily bread
Tire, tire, but no relent
Give the hustle my all, my hundred percent oh
[PreChorus]
So, I just dey fire dey go
After the rain, I go still see rainbow
I'm on another level
Non stop, I no go settle
Man, I just dey fire dey go
After the rain, I go still see rainbow
I'm on another level
Non stop, I no go settle
[Chorus]
Life na 50-50
Either you win or you loose my jiggy
Na one life, so my bro, just live it
Na one time you go die, one minute oh
Life na 50-50
Either you win or you loose my jiggy
Na one life, so my bro, just live it
Na one time you go die, one minute oh
[Outro]
Mama Vasa, yeah, yeah
Promzy, my Don
Is a blessing of Benin, 50-50
Outside with Nedu oh
Hillary my man na 50-50
Pluto Baba
Yani Verse Geniux na 50-50
Yhemo Lee, agba baller
Poco Lee Baba na 50-50
TUC champion, hmm
Life na 50-50
Written by: Akinbiyi Ahmed Abiola, FREEDOM ALI, Hyacinth Mgbeafuluba