Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Sk Da Superman
Sk Da Superman
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Abochi
Abochi
Mixing Engineer
Yungtrill
Yungtrill
Producer

Lyrics

Da da da da da da da da
Sk da superman
It's the remix yeah
 (yungtrill on the beat)
Dem been say I no go make am
But oluwa proved dem wrong
Osinachi yo oh
Na god give me dis one
(showboy )
Way back then no body wan show me love
As a champion me I never give it up
Plenty times dem wan set me up
For lagos plenty temptation
Run it up , switched it up
Bomboklaq no go follow me talk
Plenty talk no go do de work
Oooh
Agam achuru chineke nma nma
Churu chineke nma nma
Cus me I can't fail nma nma
Naija to ghana imela
3nso wo kyere ye shege aa
Expect shege ehh
Wode meka aa come pay me
3ny3 saa your raster fade
Omo haters don't know
There's nothing stopping the boy
Superman so fly .
Nothing dey bother the boy
I be king for my lane
Nobody stoping the boy
Bad belle don try
Dem nor fit conquer the boy .
I don goooo ..
The ladies loving the boy
I be like movie .. Dstv
Dem be watching the boy
Dose days wen I text they be
Airing the boy
They skip skip my profile
Nobody feeling the boy
Okay.
I pulll up in a benz ooh ehh
Haters dey dem dey hate ohh
This year we nor send anybody
This year na my year we go trend oh.
  Give it up for my guys oh
And all the djs wey they rep oh
Geh geh geh
We started from the bottom
Right now we are here
Superman we d best oh.
3nso wo kyere ye shege aa
Expect shege ehh
Wode meka aa come pay me
3ny3 saa your raster fade
Cold war weh me deh pon
Hustle everyday soo hard like the king kong
I see the whole ah dem satan
Mi ah like bwoy now see me turn big man
There is fire in the mountain
Me can't sleep , can't breath
Waiting for the promise and gift
O what a dream
3b3 y3 d33n na me ti
So no matter how you hurt me 3nkameda
Nothing you fit show 3nd3na min won bi da
See how this hustle turn me to killer
Superman , rruso we stand gidigba
Babia y3friba no
Yafra yentomago
Nti pipragropipragro yendi da
I'm down to earth tes3 3fom
Akomamu fitaa tes3 3bc
Everywhere me go me show love
Plenty friends know me no yob
Plenty friends tho me no trust
3nso wo kyere ye shege aa
Expect shege ehh
Wode meka aa come pay me
3ny3 saa your raster fade
instagramSharePathic_arrow_out