album cover
Plan B
321
Afro-Beat
Plan B was released on November 19, 2023 by Roland Empire Music as a part of the album Plan B - Single
album cover
Release DateNovember 19, 2023
LabelRoland Empire Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM192

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Owobi Gabriel Boluwatife
Owobi Gabriel Boluwatife
Songwriter

Lyrics

Iya Malo jemi ni home and away eh
Orimi masun wabami se o yeah
Na watin I won chop I dey find maje ki ri nkan toma jemi o ye
I never satisfied
Everything wey I gat omo na sacrifice yeah
NEPA no go off my light
Make dem bad boys no go kill my vibe ye
First class dey ilu Warri
Yankee make I buy motor fun mommy
Se bi oluwa no ungodly awon PADI ama je aye till in the morning
money no dey we get Plan B
Or something wey go bless my PADI
iya Malo mowa Malo mobi
Gba ibe yen Malo gbabi bi
Moma jawo
I no go dey on zero
All of my guys no go borrow
You hear all the girls say hello
When you see me for igboro
No go dey do like say you follow
All of my guys dem go chop your eyes
And nobody go call on popo
Moma jawo
I no go dey on zero
All of my guys no go borrow
You hear all the girls say hello
When you see me for igboro
No go dey do like say you follow
All of my guys dem go chop your eyes
And nobody go call on popo
It pains alot when I couldn't afford the things that i like
omo e dey burst head mehn
Cus every little thing am grateful
I putty mind for Jesu
I no dey fall cause I know God is able
Only Him fit put me for my normal level
I know sometimes wey I dey fumble gan
But God no dey se ore fun eni kan
I for don fall brother if e no be God
Many many things I no fit talk
On my dreams have been tryna living on
Mama dey happy when she put her tv on
Omo mi omope oti gbera tan
No body fit stop am ooo
Moma jawo
I no go dey on zero
All of my guys no go borrow
You hear all the girls say hello
When you see me for igboro
No go dey do like say you follow
All of my guys dem go chop your eyes
And nobody go call on popo
Moma jawo
I no go dey on zero
All of my guys no go borrow
You hear all the girls say hello
When you see me for igboro
No go dey do like say you follow
All of my guys dem go chop your eyes
And nobody go call on popo
And nobody go call on popo
Written by: Owobi Gabriel Boluwatife
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...