Featured In
Top Songs By KCee
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
KCee
Vocals
Oxlade
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Olaitan Abdulrahman Ikuforiji
Songwriter
Kingsley Okonkwo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jaysynths
Producer
Lyrics
(Kcee limpopo)
(Jaysynths)
(Give them the fire)
Blessings na follow come, wetin dey my head, doh-doh? (Oil)
'Cause I no geti problem
Iwalakolombo (oil)
Anytime you fuck around, you fit, you fit to see my problem
And Ijọba no go fit solve am
Ọmọ Gaza don drop lamba
Sir Kcee Limpopo banger
Répéter, répéter
No go dey dull my grace
Nnamdi rest your case
We dey play, e dey show
You no fit stop my pace
Oil dey my head
I pray, I pray
See the life I dey live, high grade
I no come here to come play
I don dey ball o
E don tey
(Ụmụnna)
(Ebe ahzịa)
(Ụmụnna)
(Ebe ahzịa)
(Ụmụnna)
Blessings na follow come (ebe ahzịa)
Wetin dey my head, doh-doh? (Oil)
Because I no geti problem
Iwalakolombo (oil)
Anytime you fuck around, you fit, you fit to see my problem
And ijọba no go fit solve am
Ọmọ, we don drop big lamba
Sir Kcee limpopo banger
Where be you dey?
When I dey for 'Lere, mi o ki ń sun'le o
And then, you can ask Kunle
Wọn fẹ sun le, mo ya kigbe
Emi bonafied osanle
Them dey feel me for America down to Malay
Never tell me say Ọla tete wa'le
Them wanna get me laid like Omah Lay
O dẹ ma le o, ṣẹ fẹ ta le o?
'Cause I dey tackle like Ngolo Kante o
I no fit piante o, ko si pampe o
And all over the world, them give me shante o
Ẹṣa ni milli ba de o
Emi lo ń pe ni Gaza, and nobody do it like me
Oyin lọtun losi, ọla Olúwa kò le tan
Blessings na follow come, wetin dey my head, doh-doh? (Oil)
'Cause I no geti problem
Iwalakolombo (oil)
Anytime you fuck around, you fit, you fit to see my problem
And ijọba no go fit solve am
Ọmọ Gaza don drop lamba
Sir Kcee Limpopo banger
E-money
Sir kcee Limpopo banger
(Kcee limpopo)
Kcee and Oxlade, oh, banger
Written by: Chisom Obinna Onyeke, Kingsley Chinweike Okonkwo, Kingsley “KCEE’ Okonkwo, Olaitan Abdulrahman Ikuforiji