Music Video

Wendy Shay - Africa Money (Official Video)
Watch Wendy Shay - Africa Money (Official Video) on YouTube

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Wendy Shay
Wendy Shay
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Wendy Addo
Wendy Addo
Songwriter

Lyrics

[Intro]
Hah
Haba
Wake up, it's morning
What's up?
You chop?
Daybreak, hustle, struggle, Shay Gang
[Chorus]
Africa money na everyone dey chop o nyafu nyafu
Our money na everyone dey chop o nyafu nyafu
Yiee ay president dey chop o nyafu nyafu
Yiee ay na governor dey chop o nyafu nyafu

[Verse 1]
Yewu oo yewu
Yɛɛhye oo yɛɛhye
Yewu oo yewu
Yɛɛhye oo yɛɛhye
Mama don't cry, it gon be alright
Nti yɛfiri fie aba abɔnten yɛbɛpɛ sika akɔ fie
Ato yɛn adwedwen oga de sika no esie
Where the money dey?
Where the kwacha dey?
Me maame yɛ edwuma paa enso onni sika koraa
Aunty Cici nso da paa ɔsɔre a sika nkoaa
[Chorus]
Africa money na everyone dey chop o nyafu nyafu
Our money na everyone dey chop o nyafu nyafu
Yiee ay president dey chop o nyafu nyafu
Yiee ay na governor dey chop o nyafu nyafu
[Verse 2]
Ebi monkey wey e dey work enso baboon wey e dey chop
You for pay me for my work oga wetin wey edey sup?
Nsuo retɔ a yɛnam o oh yɛnam oo
Awia rebɔ a yɛnam o oh yɛnam oo
Obia nni hɔ a ɔhwɛ wo oo, obia nni hɔ a ɔhwɛ wo oo
Alhamdulillah bismillah
Hey!
Yɛnso yɛbɛ yɛ yie o
[Chorus]
Africa money na everyone dey chop o nyafu nyafu
Our money na everyone dey chop o nyafu nyafu
Yiee ay president dey chop o nyafu nyafu
Yiee ay na governor dey chop o nyafu nyafu
Africa money na everyone dey chop o nyafu nyafu
Our money na everyone dey chop o nyafu nyafu
Yiee ay president dey chop o nyafu nyafu
Yiee ay na governor dey chop o nyafu nyafu
Written by: Wendy Addo
instagramSharePathic_arrow_out