Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Offei
Offei
Performer
Derrick Offei-Awuku
Derrick Offei-Awuku
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Derrick Offei-Awuku
Derrick Offei-Awuku
Songwriter
Enoch Wood
Enoch Wood
Songwriter
Naa Darkua Chinonye Wristberg
Naa Darkua Chinonye Wristberg
Songwriter
Joshua Moszi
Joshua Moszi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
BabaWvd
BabaWvd
Producer
Konfem
Konfem
Producer

Lyrics

[Intro]
Aaah yeah
Sweetie darling
Darling sweetie eh
[Verse 1]
Pretty girl o
Are you well o?
Na you wey I wanna make my baby girl o
Treat you well o
Neɛ wopɛ o
Ɛno pɛ na mayɛ ama wo baby girl oh
Never be alo-o-o
Sɛ mɛ fe fa woakyire dea no-o-o
Girl, you know say me I love you so-o-o
Oh-o-o-oo iye love you so o
[Verse 2]
Wone me hemaa
Bra mayɛn tenaa
Wone me hemaa eeh e yeey ey
Ou eh
Ooou eh
Baby girl, you bust my brain o
Baby girl, stay the same o same o
Ou eh
Ooou eh
Baby girl, you bust my brain o
Baby girl, stay the same o same o
[Chorus]
Be like you sheda
The way you dey walk e be like you sheda
The way you dey smile e be like you sheda
The way you dey talk e be like you sheda aah
Be like you sheda
The way you dey walk e be like you sheda
The way you dey smile e be like you sheda
The way you dey talk e be like you sheda aah
[Verse 3]
Me medɔ wo mede makoma yi ama wo
I be loving you today and always
And I go go anywhere you dey go
I go dey follow follow you always
Girl, you dey my mind on my mind all day
And when you throw your love make e come my way
Baby anything you want e be piece of cake
No delay I go make it rain
[Verse 4]
Never be alo-o-o
Sɛ mɛ fe fa woakyire dea no-o-o
Girl, you know say me I love you so-o-o
Oh-o-o-oo iye love you so o
Ou eh
Ooou eh
Baby girl, you bust my brain o
Baby girl, stay the same o same o
Ou eh
Ooou eh
Baby girl, you bust my brain o
Baby girl, stay the same o same o
[Chorus]
Be like you sheda
The way you dey walk e be like you sheda
The way you dey smile e be like you sheda
The way you dey talk e be like you sheda aah
Be like you sheda
The way you dey walk e be like you sheda
The way you dey smile e be like you sheda
The way you dey talk e be like you sheda aah
[Verse 5]
Wone me hemaa
Bra mayɛn tenaa
Wone me hemaa eeh e yeey ey
Wone me hemaa
Bra mayɛn tenaa
Wone me hemaa eeh e yeey ey
[Chorus]
Be like you sheda
The way you dey walk e be like you sheda
The way you dey smile e be like you sheda
The way you dey talk e be like you sheda aah
Be like you sheda
The way you dey walk e be like you sheda
The way you dey smile e be like you sheda
The way you dey talk e be like you sheda aah
Written by: Derrick Offei-Awuku, Enoch Wood, Joshua Moszi, Naa Darkua Chinonye Wristberg
instagramSharePathic_arrow_out