Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
FirstKlaz
FirstKlaz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Justice Esla Joseph
Justice Esla Joseph
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
JazznotJuju
JazznotJuju
Producer

Lyrics

[Intro]
Ladies and gentlemen, please fasten your seatbelts
The flight is about to take off
[PreChorus]
Is it, is it dollar oh, dollar oh, ah
Where the Alhaji? Make dem call am oh, call am oh, ah
You getti boyfriend, when you coming, make you call am oh, call am, ah
I getti money wey go ball am oh, ball am oh, ahh yeah yeah
[Chorus]
Ọ gịnị?
You go gimme dat body eh, oshey
Maka gịnị?
Carry body wey dey trouble me, oshey
Ọ gịnị?
You go gimme dat body eh, oshey
Maka gịnị?
Carry body wey dey trouble me, oshey
[Verse 1]
Berna wan killy me
Suffry nah, ki l'eleyii?
Your body make me high likey champelele
Girl, your bumper dey drive me go north, ki l'eleyii?
Ki l'eleyii? Suffry make you no come killy me
Agbalụmọ, you sweet my bellele
Suffry, make I no mental
Make I no enter street go dey dance galala, la lala
[PreChorus]
Is it dollar oh, dollar oh, ah
Where the Alhaji? Make dem call am oh, call am oh, ah
You getti boyfriend, when you coming, make you call am oh, call am, ah
I getti money wey go ball am oh, ball am oh, ahh yeah yeah
[Chorus]
Ọ gịnị?
You go gimme dat body eh, oshey
Maka gịnị?
Carry body wey dey trouble me, oshey
Ọ gịnị?
You go gimme dat body eh, oshey
Maka gịnị?
Carry body wey dey trouble me, oshey
[Outro]
Ladies and gentlemen, we have just arrived at your destination
The seatbelt sign has been turned off
Please, prepare for landing
Thanks for flying Firstklaz
Written by: Justice Esla Joseph
instagramSharePathic_arrow_out