album cover
Waterproof
215
Afro-Beat
Waterproof was released on February 10, 2023 by Etins Records as a part of the album Waterproof - Single
album cover
Release DateFebruary 10, 2023
LabelEtins Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Credits

PERFORMING ARTISTS
Gift OFA
Gift OFA
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Gift Alunomoh
Gift Alunomoh
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Darcebeat
Darcebeat
Producer

Lyrics

Hmmm hmmm hmmm
Hmmm hmmm hmmm
OF AFRICA
Dem say we fornicate e oh
I tell dem make dem wait e oh
I know they can’t relate e oh
Na shayo we go blame e oh
Oh no come see palava on top wahala
For this cassava you turn observer
Dey climb okada even e ladder
But monkey sef e go chop banana
I don mezebu
Too many shot chale how I go do
I come dey find waterproof things she dey do I cannot disapprove
I say we don mezebu
Too many shots chale how we go do
I still dey find waterproof things she dey do I cannot disapprove.
Folake hit my line she tell me say she wan pass the night
Oh lord I can’t deny your creation wan to burst my mind
This one I can’t define the arsenal with a large behind
I fit to press rewind her rotation still dey mess my mind
E be like Silicone
Abi na follow come
Anyhow e be I go wear my uniform
Shey make I pull it up she want to gimme chop
No matter the case she make I no go stop
Ibadi necessary (Ko gbese)
Na konji carry person (No do me ojoro)
Your body fit wound person (No say you know)
Kolobi missionary
Mo ni
Ibadi necessary (you know)
Na konji carry person (you know)
Kolobi missionary
Your body fit wound person (go low)
I don mezebu too many shot chale how I go do
I still dey find waterproof things she dey do I cannot disapprove
Folake hit my line she tell me say she wan pass the night
Oh lord I can’t deny your creation wan to burst my mind
This one I can’t define the arsenal with a large behind
I fit to press rewind her rotation still dey mess my mind
Gbo nó oh
Gbo nó oh
Gbo nó oh
Gbo nó oh
This kind of vibe the matter your father no go gree
but I like you omo oh
Say she get butterflies when e rise
She dey sweat sé oti pe n be omo oh
Written by: Gift Alunomoh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...