Top Songs By Teejayrito
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Rasaq Tajudeen Olayinka
Songwriter
Ayotunde Tundaylawal
Songwriter
Lyrics
When you pull my strings you gimme melody
I no be small pikin wey no wan spend woman money
You're one of a kind you no get parody
Cocacola body me i want all of you for me
Philomina let your bumbum follow you
Cos e be like say you don leave am for my domot
Take all my money me i no dey borrow you
Oya press my mumu button cos i get e konji
She say she want baecation
Me i give her location
Make money flow like ocean
Every day na vacation
She say she want baecation
Me i give her location
Make money flow like ocean
Every day na vacation
Kanipe mo ti mo kin ti ja
But she do voodoo
And i want am like that
Kanipe mo ti mo kin ti sa
Omo iya mi o have you seen her backa
Eyin e poju
I dey book uber before you fit come
Buy you this and buy you that one
Wassup
I dey talk i no stop
Mi ole fe olosho mo man so
You no dey text me if i no say wassup
Talk many reply me one word
Wassup
Wetin really really dey sup
Tori mi ole fe olosho mo man so
When you pull my strings you gimme melody
I no be small pikin wey no wan spend woman money
You're one of a kind you no get parody
Cocacola body me i want all of you for me
Philomina let your bumbum follow you
Cos e be like say you don leave am for my domot
Take all my money me i no dey borrow you
Oya press my mumu button cos i get e konji
She say she want baecation
Me i give her location
Make money flow like ocean
Every day na vacation
She say she want baecation
Me i give her location
Make money flow like ocean
Every day na vacation
Written by: Ayotunde Tundaylawal, Rasaq Tajudeen Olayinka