Top Songs By Neeja
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Neeja
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Fafowora Oluwagbeminija Joshua
Songwriter
Lyrics
Yea-a-a-h(yeah)
Lord, You know me
You know my story
Yet You chose me
For your glory
Dem been no notice
Say we no be novice
I want them to know this
Na my God dey run things
Now dem just dey wonder wonder why
How You dey love me love me die
And e be like dream for their eyes
How we dey move dey multiply
Dem just dey wonder wonder why
How You dey love me love me die
And e be like dream for their eyes
How we dey move dey multiply
I'm a success o
I'll never forget o
Before I no get o
Na Jehovah don bless o
Now I thank God o
Wey give me Him grace o
And without delay o
My story e don change o
Lord, You know me
You know my story
Yet You chose me
For your glory
Dem been no notice
Say we no be novice
I want them to know this
Na my God dey run things
Now dem just dey wonder wonder why
How You dey love me love me die
And e be like dream for their eyes
How we dey move dey multiply
Dem just dey wonder wonder why
How You dey love me love me die
And e be like dream for their eyes
As we dey move dey multiply
I'm a success o
I'll never forget o
Before I no get o
Na Jehovah don bless o
Na why I thank God o
Wey give me Him grace o
And without delay o
My story e don change o
Oh-oh-oh-hmm-hmm
Written by: Fafowora Oluwagbeminija Joshua