Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Indriza
Indriza
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Akinyemi idris Ayomide
Akinyemi idris Ayomide
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
FBeatz
FBeatz
Producer

Lyrics

indriza this
Fbeatz
Indriza this
Indriza that
Indriza
Indriza that
Indriza this
Indriza that
Indriza this
Indriza that
Indriza this
Indriza that
We just dey run
and nothing dey chase us
We no one dey holy
Like Jesus
Oh na
Father forgive us
Na money wey I dey find
Dey make me serious
Pikin wey no get helper
No one get sense again
We no one dey lose
We just want dey gain
Boy don Jonz
Tobati Soro Nikpa owo
Brother no talk again
Fake life full everywhere
Sapa anywhere
No love anywhere
Ah ah ah oh na
Fake life full everywhere
Sapa dey anywhere
No love anywhere
Ah Ah ah oh na
Tomo ti shar portrait Lori totorito
Won asare foh fun favorito
Drip lord o
Ni iwaju Benz
Motor oni motor
Toba rimi Nita jor ma bill mi o
Paste aza
Bobo scam ni o
Account mi gbe
Tobati biza
Lamape gbogbo yin o
Toba rimi Nita jor ma bill mi o
Paste aza
Bobo scam ni o
Account mi gbe
Tobati biza
Lamape gbogbo yin o
If I no text you
brother no vex for me
Me self dey find money
Mummy dey call on me
Family billing self dey on me
Ah eya eya
Shenking full my area now
I won get muller
Mo wole moshadura cause
Fake life full everywhere
Sapa dey anywhere
No love anywhere
Ah Ah ah oh na
Fake life full everywhere
Sapa dey anywhere
No love anywhere
Ah Ah ah oh na
Tomo ti shar portrait Lori totorito
Won asare foh fun favorito
Drip lord o
Ni iwaju Benz
Motor oni motor
Toba rimi Nita jor ma bill mi o
Paste aza
Bobo scam ni o
Account mi gbe
Tobati biza
Lamape gbogbo yin o
Toba rimi Nita jor ma bill mi o
Paste aza
Bobo scam ni o
Account mi gbe
Tobati biza
Lamape gbogbo yin o
Tomo ti shar portrait Lori totorito
Won asare foh fun favorito
Drip lord o
Ni iwaju Benz
Motor oni motor
Toba rimi Nita jor ma bill mi o
Paste aza
Bobo scam ni o
Account mi gbe
Tobati biza
Lamape gbogbo yin o
Ah eya eya
Shenking full my area now
I won get muller
Mo wole moshadura cause
Written by: Akinyemi idris Ayomide
instagramSharePathic_arrow_out