album cover
Dinar
11
Afro-Beat
Dinar was released on November 10, 2023 by Seanz Beatz Inc as a part of the album Dinar - Single
album cover
Release DateNovember 10, 2023
LabelSeanz Beatz Inc
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM99

Credits

Lyrics

Go Ghana
Joro
Odoyewu, make we go Ghana
Pariwo
Go Ghana
Pariwo
As I dey enter the party with pali full of dinar
Joro o
All of the bouncers don sabi my bima ooo
Na so they carry me enter VIP lounge
Even my Ninjas be multi-billionaires
Pariwo
Say make we jolokijo
Stop playing with my figures
I be bad babe wey dey totori won
They won end my reign like Jesus
O I say make we jolokijo
They want me to jealousy won
I be bad girl wey dey totori won
I lie say I kolobi won
O ooo
Odoyewu, make we go Ghana
He don dey carry the thing go far
He say you want my banana
He won become my ninja
Odoyewu se you fit spend bar
Pariwo
Mole Jo
Mo ke korin
Joro o
Mole Jo mole korin
Ma soro o
Ba mi jo ka ma sere
Ma Pariwo
Ba mi jo ka jo sere
Ma Pariwo o
Say make we jolokijo
Stop playing with my figures
I be bad babe wey dey totori won
They won end my reign like Jesus
O I say make we jolokijo
They want me to jealousy won
I be bad girl wey dey totori won
I lie say I kolobi won
O ooo
I like it
I like to spend in dinar dinar
So make we spend your dinar dinar
Mole Jo
Mo ke korin
Joro o
Mole Jo mole korin
Ma soro o
Ba mi jo ka ma sere
Ma Pariwo
Ba mi jo ka jo sere
Ma Pariwo o
They want me to jealousy won
I be bad girl wey dey totori won
I like to spend in dinar dinar
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...