album cover
Cause and Effect
2
Alternative
Cause and Effect was released on September 22, 2023 by Jude Idah as a part of the album Xpress Music Vol.1 - EP
album cover
Release DateSeptember 22, 2023
LabelJude Idah
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM134

Credits

PERFORMING ARTISTS
JUDE IDAH IDVH
JUDE IDAH IDVH
Performer
COMPOSITION & LYRICS
JUDE IDAH IDVH
JUDE IDAH IDVH
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
JUDE IDAH IDVH
JUDE IDAH IDVH
Mastering Engineer
Dannyebtracks
Dannyebtracks
Producer

Lyrics

Wetin be the reason for the cause and effect oo
If you give me loving girl I no go reject oo
Wetin be the reason for the cause and effect ooo
(Oohh Noo Noo Noo)
Wetin be the reason for the cause and effect oo
If you give me loving girl I no go reject oo
Wetin be the reason for the cause and effect ooo
(Oohh Noo Noo Noo)
 
How many cases
show you the basics
Don’t put my love in braces
Wetin be the baseline
Kini baseline
When you're coming to my place don’t waste time
Mmhmm
I see the colour on your waistline
Eheen
Show me something on the FaceTime
Ehen o
She say na Leo be her own sign
Say them no dey do fornication
But she sabi go down
So gimme something for the local
Say my own okponku na soldier
And if I start small thing I dey go far
I dey go far
 she sabi go down
So gimme something for the local
Say my own okponku na soldier
And if I start small thing I dey go far
I dey go far
Wetin be the reason for the cause and effect oo
If you give me loving girl I no go reject oo
Wetin be the reason for the cause and effect ooo
(Oohh Noo Noo Noo)
Wetin be the reason for the cause and effect oo
If you give me loving girl I no go reject oo
Wetin be the reason for the cause and effect ooo
(Oohh Noo Noo Noo)
Mmhm
Pele o
You get action like ghen ghen o
E dey sweet my belle o
I no go talk too much if I know you ain’t sure
Cos for you there ain’t nothing that I can’t do
Make you prophecy like a manifesto
Cos when the spirit is one we go manifest o
Cos I’m a bad boy
you ain’t innocent too
Written by: JUDE IDAH IDVH
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...