Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Khaid
Khaid
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
SYDNEY SUNDAY EGERE
SYDNEY SUNDAY EGERE
Songwriter
Sulaimon Shekoni Solomon
Sulaimon Shekoni Solomon
Songwriter
Fakorede Oluwatobiloba Paul
Fakorede Oluwatobiloba Paul
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Signal The Plug
Signal The Plug
Producer

Lyrics

[PreChorus]
If I ever hurt you, girl, I'm sorry
Girl, I'm sorry
Oh my baby, no go lemme follow zaddy
Follow Zaddy
My Anabella say na only you dey turn me on
But I no send carry my money make we go faji
[Chorus]
Baby, wetin sup, oh
Touch my weaking point, oh
Make them throw me punch
Say me I go take insult, oh
Leave them, make them talk, oh
Make them talk rumors, oh
Make them throw me punch
Say me I go take insult, oh
[Verse 1]
Baby make you no do gawu
Oya take anything wey you want, I be talk and do
Money too long, e get part two
I know say you dey feel me, so, no go dey mezebu
Girl, you dey reason me one kind and e dey pain me, oh
And e dey pain me
If na cash wey you want, I go waybill, oh
Girl, if you ever fall my hand, that thing go change me, oh
Say e go change me
If I go ever love you, na maybe, oh
[Bridge]
But shey you know say if I-
[PreChorus]
If I ever hurt you, girl, I'm sorry
Girl, I'm sorry
Oh my baby, no go lemme follow zaddy
Follow Zaddy
My Anabella, say na only you dey turn me on
But, I no send carry my money make we go faji
[Chorus]
Baby, wetin sup, oh
Touch my weaking point, oh
Make them throw me punch
Say me I go take insult, oh
Leave them, make them talk, oh
Make them talk rumors, oh
Make them throw me punch
Say me I go take insult, oh
[Outro]
Timi J, on the track
Written by: Emmanuel Gideon, Fakorede Oluwatobiloba Paul, SYDNEY SUNDAY EGERE, Sulaimon Shekoni Solomon
instagramSharePathic_arrow_out