album cover
Balance
1
Pop
Balance was released on August 16, 2023 by Adeshola as a part of the album Brown Shugar - EP
album cover
Release DateAugust 16, 2023
LabelAdeshola
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Adetohshola
Adetohshola
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Simbiat Adeshola Quadri
Simbiat Adeshola Quadri
Songwriter

Lyrics

Chorus: No time to dey check time, baby wa jeka loshere
No time to dey check time, make we go make the money
No try to dey check time oh, dem go carry am pass you by o jare
No time to dey check time, baby wa jeka loshere

Hook: Make i balance my balance you balance your balance oh, Kowo sha tipe
Make i balance my balance you balance your balance oh, Kowo sha tipe
Make i balance my balance you balance your balance oh, Kowo sha tipe eh eheh
Verse: If you no want to suffer, stop wasting time on wetin has no offer
It’s only getting better, you’re gonna be better
Just put in work and your failure doesn’t matter
What really matters is you’re doing better
But just remember, time no dey wait for pesin so go get it together
Chorus: No time to dey check time, baby wa jeka loshere
No time to dey check time, make we go make the money
No try to dey check time oh, dem go carry am pass you by o jare
No time to dey check time, baby wa jeka loshere
No time to dey check time, make we go make the money
No try to dey check time oh, dem go carry am pass you by o jare
Hook: Make i balance my balance you balance your balance oh, Kowo sha tipe
Make i balance my balance you balance your balance oh, Kowo sha tipe
Make i balance my balance you balance your balance oh, Kowo sha tipe eh eheh
Written by: Simbiat Adeshola Quadri
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...