Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Yemi Alade
Yemi Alade
Vocals
Angelique Kido
Angelique Kido
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Yemi Alade
Yemi Alade
Lyrics
Angelique Kido
Angelique Kido
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Charles Ugo
Charles Ugo
Producer

Lyrics

I see o be Yemi alade oooo (wombolombo) I see o be Ah na na na (wombolombo) I dey hear the sound of a tambourine o Talking drums and shekere combination (wombolombo) I see people under the tambourine o (wombolombo) Dancing like sey there's a celebration (wombolombo) Mamawaloko loko o, legbeolo Hmm baba tiserelo ona I'm the only one at home All I want to do now is dancing wombolombo So I lock up and keep kokoro labe kondo Waka enter weli well e dey happen uhh yeah Come see small pikin ati iya arugbo dey dance Bolombo uuh (wombolombo) Wombolombo (wombolombo) Legbe olo (wombolombo) Mi oni eni ko da mi lohun (wombolombo) Gbogbo eniyan so pe onijo kan be Moni mori monini ko da mi lohun Ile onijo pelegbe odo (wombolombo) O ninu re eko network ati ija Mamawa loko loko o, legbe olo Hmm baba tiserelo ona I'm the only one at home All I want to do now is dancing wombolombo So I lock up and keep kokoro labe kondo Waka enter wey the gbedu dey happen uhh yeah Come see small pikin ati iya arugbo dey dance Bolombo uuh (wombolombo) Wombolombo (wombolombo) (I see o be) legbe olo (wombolombo) (I see o be) mi oni eni ko da mi lohun (wombolombo) I dey hear the sound of a tambourine o Talking drums and shekere combination I see people under the tambourine o Dancing like sey there's a celebration You go do dance wombolombo (waka enter where the gbedu dey happen uhh yeah) Dance wombolombo (wombolombo) Make you no dance wombolombo mmh (wo-wombolombo) 'Cause them go dey dance wombolombo (wombolombo) Dance wombolombo eh-eh (wo-wombolombo)
Writer(s): Ikemefuna Nwamonye, Charles Ugochukwu Akwuba, Yemi Eberechi Alade, Angelique Kidjo, Jean Hebrail Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out