Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Sheye Banks
Sheye Banks
Performer
Magixx
Magixx
Performer
Faym Official
Faym Official
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Seyebomi Ogunsanya
Seyebomi Ogunsanya
Songwriter
Alexander Adewunmi Adelabu
Alexander Adewunmi Adelabu
Songwriter
Divine Favour .M. Agboma Yuma
Divine Favour .M. Agboma Yuma
Songwriter

Lyrics

Yessir
Sheye Banks
Magixx
C’mon
It’s international vibes
Faym official
Dem know say me I stand fit for your love
Dem know say me I can’t wait for your touch
Other men bad, but dem no badder than
Other girl bad, but dem no badder than you girl
My rhythm and blues my girl I swear
This man fit to craze for here
If I no dey see you for a day or two
Girl you know your body sweet like honey wey i need inside my ginger tea
Baby girl you know say you dey ginger me
Shawty wan tell me say make I link that thing
Girl you know your body sweet like honey wey i need inside my ginger tea
Baby girl you know say you dey ginger me
Shawty wan tell me say make I, cos you be my baby
You get mouth you got my ruler
Because I dey think your matter
If you say you be my lover
Why you come dey play with me now
Met you back in last December
Everything was smooth and tender
Small time you go run go ghana
Say you wanna chill with superstar
Girl your body
Girl your body dey mad me
Say me dey want your company
Say make you dance and gbe body
Yeah
Majo Majo majo
You know say me I bad like commando
What’s the matter
Whine your back sexy madrina
The way you move your body give a man ginger
Baby tell me would you be my diva
Loving you dey turn my liver to gold
For kalakuta we dey pop rozay
Girl she a sugar me I wan to taste
And as a shooter me I no dey miss
Me wan carry you, me wan carry you go go
You get mouth you got my ruler
Because I dey think your matter
If you say you be my lover
Why you come dey play with me now
Met you back in last December
Everything was smooth and tender
Small time you go run go ghana
Say you wanna chill with superstar
If you give me more chance
I go make you the madam
I go be your better man
Make we dance Erima dance
If you give me more chance
I go make you the madam
I go be your better man
Make we dance Erima dance
Let’s ride
Sheye banks
Kalakuta
Magixx
Faym
You already know how we do
Statement of account
It’s international vibes
Written by: Alexander Adewunmi Adelabu, Divine Favour .M. Agboma Yuma, Seyebomi Ogunsanya
instagramSharePathic_arrow_out