album cover
Rice and Beans
151
World
Rice and Beans was released on July 28, 2023 by Reeplay as a part of the album Who Is Reeplay - Single
album cover
Release DateJuly 28, 2023
LabelReeplay
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM74

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Reeplay
Reeplay
Performer
Ucee
Ucee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jibril Adeiza Omaki
Jibril Adeiza Omaki
Songwriter
Uchechukwu James Agu
Uchechukwu James Agu
Songwriter

Lyrics

I dey for Gidi with my mandem we dey grind Oga fuck your beef
Same guys wey dey hate my sound don dey slam my shit up and down for their street
Na Free will
I no force am and I no kill
I no steal Oga boss Na Skill
E dey go up like
No go dey think say na rice and beans

E dey go up like Jack and Jill
Zero pressure chop am like ketchup and chips with burger for the side with juice
Small misyarn wey him yarn for setting na him make men start dey end him cruise
Flex my flex with my gz and a few chenkez coz they no fit to walk for my shoes
UCEE send me like 3 beats wey I fit jump on everywhere marama so
Weather na Keke, Prado, areoplane
Na still movement and we gather dey go
Who no Dey set anytime wey dem call am in my opionion never ready blow
Remember days for abj wey we dey beg for performance dey do free shows
They still cut my mix no be see finish ?
Print cd’s do listening party
E no go better for poverty
I dey give am Bridge
I dey give am gap
If him try come close I go tear am slap
I dey Set compass
Draw my map
I dey active Like Chivita
10 toes all day I no fit looseguard
If you want chop my eye your teeth go break into different pieces and particles
My head Dey hot pass iPhone x abeg how i want take Keep am cool
WHO
ARE YOU TELL ME WHAT I SHOULD DO AND WHAT I SHOULD NOT DO EHN
I FOR DON BORN PIKIN BUT I NEVER READY TO BRING AM COME THIS WORLD
THEM BEEN NO WANT GIVE ME ACCESS I HOLD THEM HOSTAGE TILL THEM FREE PASSWORD
GRAB MY BALLS THEN I BOUNCE COMMOT
I NO DEY LOOK BACK , I DEY FACE MY FRONT
SOME OF MY INSPIRATIONS NA KENDRICK, LIL WAYNE… WHEN HIM BEEN DEY HOT THAT YEAR, 50cent THEN NAIJA PEOPLE LIKE SAUCE KID, 2BABA BURNA BOY
I BE RAW EVOLVED ENERGY PLAYING LOUD ALL YEAR TILL YOUR SPEAKER SPOIL
I GO DEY HUNT ALL OF UNA UNA GO TIRE TO DEY TO HEAR MY VOICE
UNA GO NO GET CHOICE
I DON DEY DO THIS THIS FOR SO LONG SO
No go dey think say na rice and beans
I dey for Gidi with my mandem we dey grind Oga fuck your beef
Same guys wey dey hate my sound don dey slam my shit up and down for their street
Na Free will
I no force am and I no kill
I no steal Oga boss Na Skill
E dey go up like Jack and Jill
No go dey think say na rice and beans
I dey for Gidi with my mandem we dey grind Oga fuck your beef
Same guys wey dey hate my sound don dey slam my shit up and down for their street
Na Free will
I no force am and I no kill
I no steal Oga boss Na Skill
E dey go up like Jack and Jill
Zero pressure chop am like ketchup and chips with burger for the side with juice
Small misyarn wey him yarn for setting na him make men start dey end him cruise
Flex my flex with my gz and a few chenkez coz they no fit to walk for my shoes
UCEE send me like 3 beats wey I fit jump on everywhere marama so
Weather na Keke, Prado, areoplane
Na still movement and we gather dey go
Na still movement and we gather Dey go
Written by: Jibril Adeiza Omaki, Uchechukwu James Agu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...