Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Emeka Banito Umezinwa
Emeka Banito Umezinwa
Songwriter
Ekenedilichukwu Daniel Ekezie
Ekenedilichukwu Daniel Ekezie
Songwriter
Ginikachukwu Azuma
Ginikachukwu Azuma
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jayxn
Jayxn
Producer

Lyrics

Mmmm yea yea
Mmmm yea yea
(Who catch the vibe?)
Somebody call the Holy Ghost
Holy Ghost fire
Stand e Ten toes and I no even stagger
Them no wan see me win I go scatter their Dada
Plan against me but them fall e yakata
Oweee hmmm
Them go set me a gutter
But I jump and pass like I get e super powers
And I know right now you go think I be Ajebutter
But make I tell you Wetin I see
I see I see eye see Wetin Dey my sight
Na koro I first pop bottle whine
Celebration cause mama buy gen for house
Atleast we go see light e for night
I see I see eye see the music e be my hustle
Many condemn But I still face my grind
As I dey run my race
I still dey check my time
Make my pikin no go ask me why
My head de ache(e de)
My leg de shake(e de)
My life is at stake oh
I make mistake oh
Osanobua
Owu Muna gi tata
Reason your Tata
I de wait your answer (your answer)
They told me break a leg
But them no see me when I de leg
From ilogbo down to mile ten
Man everything was crazy then, life been de drag me like Firman gen
Na only God when been full my mouth
Tho I de contented with the things I have
E no mean say I go sit on top my hands
E no mean I go sleep on top sand
E no mean e no mean e no mean
No be speed like Usain bolt
On your mark oya set go
I'm on my way,fast or slow
When I reach,the mandem go know
No be play I de play for here
You go know say I came ready
I came correct
Bambiala go come collect
I see I see eye see Wetin Dey my sight
Na koro I first pop bottle wine
Celebration cause mama buy gen for house
At least we go see light for night
I see I see eye see the music e be my hustle
Many condemn But I still face my grind
As I dey run my race
I still dey check my time
Make my pikin no go ask me why (my head e de)
My head de ache (my leg e de)
My leg de shake (I don lose my)
My life is at stake oh
I make mistake oh (I make mistake)
Osanobua
Owu muna gi tata
Reason your Tata
I de wait your answer (your answer)
My head de ache(e de)
My leg de shake(e de)
My life is at stake oh
I make mistake oh
Osanobua
Owu muna gi tata
Reason your Tata
I de wait your answer (your answer)
Written by: Ekenedilichukwu Daniel Ekezie, Emeka Banito Umezinwa, Ginikachukwu Azuma
instagramSharePathic_arrow_out