Top Songs By Yung Effissy
Similar Songs
Credits
COMPOSITION & LYRICS
aayan maya
Songwriter
Lyrics
Send ur aza sweet pass love message
I dey try my best
Na GOD dey do the rest
I no too like to dey explain
Olamillionaire
Where you dey
I no know why be sey nowadays
Helper no dey see help again
You go look front
Nobody go dey
Check your back
Even your family no dey
Na only prayer go dey support you
Na GOD go dey motivate you
Use your seatbelt
Yungeffissy will drive you crazy
I remember that year 2022
Wey efcc carry ola
If no be GOD
Nobody wan rescue ola
Ola sa're titi oju'ola febo
Ma'kanju ola keh
Ola to'ti kanju wa'ola
Ola even find love
Ola see love
But he no favor ola
If no be jehovah
Ola oni'dola
He get many pains wey ola dey go through
Wey he no fit say
He get many responsibilities
Wey pass ola age
Ola gast to hustle
Ola gast to mo'wo dele
Sometimes
Ola go laugh
No mind am oh
He just no fit cry
Sometimes
Ola go dey smile
But deep inside
Ola don go far
Shoutout to ola
Olamillionaire
Na person wey dey cry no Wetin dey do am
If I see poverty I swear
I fit shock am
Use your seatbelt
Yungeffissy will drive you crazy
Olamillionaire
Ola tin'ka milli
Next to billi
Olamillionaire wonba
The story of ola
Written by: aayan maya