Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
M.I Abaga
M.I Abaga
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jude Abaga
Jude Abaga
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jude Abaga
Jude Abaga
Producer

Lyrics

[Intro]
I hope you come my way
I hope you come my way
I hope you come my way
I hope you come my way
I hope you come my way
I hope you come my way
I hope you come my way
I hope you come my way
[Verse 1]
If I get presido wey love me
Shey na so everything go ugly?
No be say I dey try insult him
But trust me, things are rough in the country
If I get presido wey sabi, shey na so general go steal from army?
Take money for weapon give him family
Him soldiers come dey die, what a tragedy (On God)
Presido wey full ground
And him hear say na young people dem dey shoot down
IGP go dey him office, still dey kneel down
You go tell him boys make dem cool down
Presido wey care for the future
Better road for everywhere go too sure
Pursue minister wey no do good job
Cos all these politicians dem dey too chop
[Chorus]
I swear everywhere country don tough
Once I get my papers, I'm off
Once I enter jand, I don lost
Make Naija just give me divorce, I swear
Go market, everything cost
On top your degree, you no go find job
Government sef dem no respect us
Dis Naija e no be by force, I swear
[Verse 2]
If I get governor wey honest
Wey dey try to keep all of him promises
Wey no go use the people to become rich
Wey go use him eye to see the condition
Maybe him go see the insecurity
Kidnapping everywhere in every big city
Terrorist dey do so much atrocity
Governor wey send, e go dey the issue
Governor wey sabi, shey e no go go the university?
Students dey suffer just to get degree
Without education my people cannot reach there oh
Streets are bloody, all the senators dey disappoint me
Una wey dey run shit, we are purging
And that's the situation in my country, yeah
[Chorus]
I swear my people, everywhere rough
Once I get visa, I don cut
Get new phone for there, I don port
Make Naija no vex, e too much
See yankee, everywhere soft
Make I go hustle wetin man go take chop
Die for this country, that na bad luck
Dis Naija e no be by force, I swear
[Verse 3]
If pastor dey wey dey fear God
Wey love him people like him love him hair cut
Him go sell the jet wey dey the airport
Cos many people dey wey need him support
If pastor dey wey dey talk true
Shey na wetin we go see inside the court room oh?
Shebi anointed one nothing fit touch you?
Na why your prophecy e no dey come true again
Professor wey wan make we stand out
E no go take money to give us handout
E no go drag that girl inside him compound
The things I dey see, e dey dumbfound me
Be like say everything dey scatter
I don tire for the matter kpata kpata
I just dey pray make I gather for my raba, make I japa to another country, and oh
Yankee, your boy dey come
[Outro]
I hope you come my way
I hope you come my way
I hope you come my way
I hope you come my way
I hope you come my way
Written by: Jude Abaga
instagramSharePathic_arrow_out