Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Lali X Lola
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Patricia Dake
Songwriter
Trysha Dake
Songwriter
Kimathi Komla Dake
Songwriter
David Olaoluwa Johnson
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Rappidd
Producer
Lyrics
[Intro]
Lali and Lola
Jaya fire
[PreChorus]
I don pray
I don fast
E don tay wey I dey work
Make I be somebody (Be somebody)
Make I be somebody (Be somebody)
I don pray
I don fast
E don tay wey I dey work
Make I be somebody (Be somebody)
So no dey look down on me
[Chorus]
I be person pikin
As de journii begins
You can’t take what’s for me
You can’t take what’s for me
I be person pikin
As de journii begins
You can’t take what’s for me
You can’t take what’s for me
[Bridge]
No delay oh
For where we dey oh
Ahhhh 'cause yawa no dey
No delay oh
For where we dey oh
Ahhhh 'cause yawa no dey
[Verse 1]
Come through like a terminator
Shine bright no generator
See me now, see me now, see me shine
Shoulder up as I command my life
All my enemies go shake
You don't like then stay in your lane
I don pray I don cry I don say to Jah Jah
No yawa for this place oh eh
[PreChorus]
I don pray
I don fast
E don tay wey I dey work
Make I be somebody (Be somebody)
Make I be somebody (Be somebody)
I don pray
I cry fast
As I dey work
Make I be somebody (Be somebody)
So no dey look down on me
[Chorus]
I be person pikin
As de journii begins
You can’t take what’s for me
You can’t take what’s for me
I be person pikin
As de journii begins
You can't take what's for me
You can't take what's for me
[Bridge]
No delay oh
For where we dey oh
Ahhhh 'cause yawa no dey
No delay oh
For where we dey oh
Ahhhh 'cause yawa no dey
Written by: David Olaoluwa Johnson, Kimathi Komla Dake, Patricia Dake, Trysha Dake