album cover
I Pray
3
World
I Pray was released on June 21, 2023 by Hofishal Sounds as a part of the album Sing with Me - EP
album cover
Release DateJune 21, 2023
LabelHofishal Sounds
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

PERFORMING ARTISTS
Hofishal Sounds
Hofishal Sounds
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Abasieyene Ekong
Abasieyene Ekong
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Hofishal Sounds
Hofishal Sounds
Producer

Lyrics

Ahhh ahhh eh
Ahh ehhh ehhh
Money come everyday
Ahh ahhh eh
Ahh ehhh ehhh
For here we no dey
Hofishal Sounds
Ho Ho
In this life
I want to be alright
I know say party rice
E no Dey reach everybody
Na why dem dey rush
But e no concern me
For here
No shaking
Nobody fit touch my container
Dem fi know ooo
Ahhh ahhh eh
Ahh ehhh ehhh
Money come everyday
Ahh ahhh eh
Ahh ehhh ehhh
For here we no dey play
Ahhh ahhh eh
Ahh ehhh ehhh
Money come everyday
Ahh ahhh eh
Ahh ehhh Ahh ehhh
Good life on a hundred
(I pray)
Pictures on Instagram
(I pray)
Enjoyment till December
(I pray)
My money long reach America
(I pray)
Enough sef to jakpa
In case the country sour
(I pray)
We all know the matter
Abi yhu come this world to suffer
(I pray ooo Ohh)
Fire fire Dey go ooo
Me and my guys dem higher we go ooo
I mind my business
I’m after my papers
If you Dey come with your sister
For distance she go see stars
Coz for here
We living
Good life on a hundred
(I pray)
Pictures on Instagram
(I pray)
Enjoyment till December
(I pray)
My money long reach America
(I pray)
Enough sef to jakpa
In case the country sour
(I pray)
We all know the matter
Abi yhu come this world to suffer
(I pray ooo Ohh)
Ahhh ahhh eh
Ahh ehhh ehhh
Money come everyday
Ahh ahhh eh
Ahh ehhh ehhh
For here we no dey play
Ahhh ahhh eh
Ahh ehhh ehhh
Money come everyday
Ahh ahhh eh
Ahh ehhh Ahh ehhh
Good life on a hundred
(I pray)
Pictures on Instagram
(I pray)
Enjoyment till December
(I pray)
My money long reach America
(I pray)
Enough sef to jakpa
In case the country sour
(I pray)
We all know the matter
Abi yhu come this world to suffer
(I pray ooo Ohh)
Ho Ho
I pray ooo
Hofishal Sounds
I pray ooo
I pray ooo
I pray ooo Ohh
Written by: Abasieyene Ekong
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...