Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Brymo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olawale Olofo'ro
Songwriter
Lyrics
[Verse 1]
Me and my guys, our party no dey end
Miss White dey for house, she go stay with us till the dawn
We dey talk the talk, we dey work
We dey pay for things wey we want
All the dreams of yesterday, dem go come true tomorrow
[Verse 2]
Everybody wey we meet, for the places wey we dey go
Dem like to jolly, like to talk shit and do the things dem dey talk
We no get the time to dey fuss
Wahala dey, we go solve
Life too short to worry too much, and wait for God to come, ah
[Chorus]
Rara rira areh rara rira, ah
Rara rira areh rara rira, ah
Bambam bubam bambay, rara rira, ah
Bambam bubum bambay, rara rira
Rara rira areh rara rira, ah
Rara rira areh rara rira, ah
Bambam bubam bambay, rara rira, ah
Bambam bubum bambay, rara
[Verse 3]
Me and my guys, our party e no dey end
Converstation till dawn, shayo for we cups
We dey talk big talk, we dey work
We dey like things wey be posh
All the dreams of yesterday, must to come true tomorrow
[Verse 4]
Everytime we dey for town, we dey make the people happy
Dem dey talk to us, they walk to us, say dem like the way we dey roll
We no get the time to dey fuss
Wahala dey we go solve
Life too short to worry too much and wait for God to come, ah
[Chorus]
Rara rira areh rara rira, ah
Rara rira areh rara rira, ah
Bambam bubam bambay, rara rira
Bambam bubum bambay, rara rira
Bambam bubam bambay, rara rira ah
Rara rira areh rara rira, ah
Bambam bubam bambay, rara rira ah
Bambam bubum bambay, rara
[Verse 5]
Me and the people, our hard work been no dey pay
The world e dey turn, we dey constantly on the run
Everybody dey come
Dem dey bring chains and the cuffs
Dark skin people dey run run
Some dey wait for help from the Lord
Written by: Olawale Olofo'ro