Music Video

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ken Erics Ugo
Ken Erics Ugo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mo.Bass
Mo.Bass
Producer

Lyrics

As you dey worry everyday for life My brother eh make you take am jeje Dis world dey break everybody eh At the broken places many stand strong Situation wey go make you wan kolo May bring you open opportunities Success is not an easy process Maintain your hustle e go pay o Let me tell you what you need is Perseverance perseverance yeah No dey look wetin person get Perseverance perseverance yeah You don't need to loose your hope now Perseverance perseverance yeah Abobby jeje take am easy Perseverance perseverance yeah When the going gets tough You've got to stand up and get it going You should stand and face it Cos that's how you get through it Your tears will never bring back what is long gone A little smile and gratitude will make you feel strong No matter how bad you feel I say you no go feel am forever Let me tell you what you need is Perseverance perseverance yeah No dey look wetin person get Perseverance perseverance yeah You don't need to loose your hope now Perseverance perseverance yeah Abobby jeje take am easy Perseverance perseverance yeah Everything na perseverance To make it big na perseverance To reach your goal na perseverance On your way to the top na perseverance And even if you fall o o You go to stand up tall ooo So make you no dey dull ooo ee yeh You can get to any where you want But only you can stop you This life was given to you because You're strong enough to live it ehh So don't give up the fight Stand up for your right You can get to anywhere You can be anything You fit be President Build your confidence Na you wey fit be oga Rule your destiny
Writer(s): Ken Ugo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out