Top Songs By Aries Jando
Credits
PERFORMING ARTISTS
Aries Jando
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Denis Ovie
Songwriter
Lyrics
Once you just drop m put amapiano e don burst
I swear
How much how much you…
200million ehn I go Dey waka naked
Who just look me…eh
Sabi boy Mystree
You know the way lol Wayne Dey tear…Dey wear
Go wear trouser like this ehn
Money go Dey make you behave like who
Dey mad
Who nor get money go say you Dey mad o
Na poor man Dey wan behave normal
Dem bow Dem bow Dem bow
Dem bow all my enemies Dem Bow
Dem bow!
Dem bow Dem bow Dem bow
Dem bow all my enemies Bow
Dem bow!
When I pull up in a new bad one
Dem bow Dem bow Dem bow
Hahahahahahahahahahahhahah
Dem bow Dem bow Dem bow
all my enemies say Dem Bow
Whoskey
Ah ehhhhhhhh
Higher higher higher higher
You know the vibes right now
Counting my money.
This life e no Dey double
This life e no Dey double
Sabi boy Mystree
Low your trouser
Low your trouser
Low your trouser
Low your trouser
Low your trouser
Low your trouser
Low your trouser
Low your trouser
Low your trouser
Who you send ghan
Make them talk bad
Who you send bra
Shey them send you
Whey you nor get
If you Detro who go show road
Adviser nowamagbe
Shey you Dey whine me ni
Who you Dey carry play
Solve your problem before it’s late
Tell me what you gon do
Tell me how you gon do
Where you dey my brother
That time when I dey for gutter
I been Dey sell my beats for 30k
You no dey when I roast for ground
Now I don rise, you won come stop am
You no fit stop am
Came in black on, left in a white one
That be why your kele wanna enter
Enter enter meee
Adviser nowamagbe
Shey you Dey whine me ni
Who you Dey carry play
Solve your problem before it’s late
Who you know better than I
Who you know flex like I
WHo you know ball like I
Move like I,do like I
Adviser nowamagbe eh eh
Shey you Dey whine me ni
Who you Dey carry play
Solve your problem before it’s late
Low your trouser
Bros you come Dey whyne
Low your trouser
Bros you come Dey whyne
Why you come Dey whyne
Low your trouser
You come Dey whyne
Why you come Dey whyne
Low your trouser
The money Dey bros why you come Dey whyne
You come Dey whyne me why you come Dey whyne
The money Dey na why you come Dey whyne
Bros stop all those whyning
Written by: Denis Ovie