Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Jaywillz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jaywillz
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Shugavybz
Producer
Lyrics
Gbedu dey here
Call me Rollboy, boy
Shuga!
I lose myself when you do your shako
Girl, you don enter okpolo
All of my money I spend am for you
My love, I give it to you o
Girl, I'm in love with the peace you give
Like me, I kiss e Canada o
In all that you do, you give me fever o
Na you wey I dey for your domot
Come make I give you comfort
Carry you girl for trolley o
Inside supermarket
Girl, I'm in love with your colour o
Na wetin you put for your kpomo
The way you dey sweet me, I don't know
Oh-oh-oh, ah
Any day o
Rainy day o (No dulling moment in your life girl)
Happy day o
Holiday o
Everyday o
(Oh waa waoh) Rainy day
Every day
I hold your hand till ninety five girl
Sunny day o
Holiday o
Oh-oh-oh, ah
Say I go leave you dey whine
Good or bad we die here
Pray my pocket no dry
Cos I go spend on you
Girl, do galala
Who's your mama?
Who's your mama?
She go need thumbs up
Cos wetin dem do with 5million
You get am naturally endowed
Na you wey I dey for your domot
Come make I give you comfort
Carry you girl for trolley o
Inside supermarket
Girl, I'm in love with your color o
Na wetin you put for your kpomo
The way you dey sweet me, I don't know
Oh-oh-oh, ah
Any day o
Rainy day o
Sunny day
No dulling moment in your life girl
Holiday o
Everyday o
Rainy day o
I hold your hand till ninety five girl
Written by: Jaywillz