Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bad Boy Timz
Bad Boy Timz
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oloruntimilehin Timothy Olorunyomi
Oloruntimilehin Timothy Olorunyomi
Songwriter
Banjo Oluwasemilogo Kayode
Banjo Oluwasemilogo Kayode
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Semzi
Semzi
Producer
Synx
Synx
Mixing Engineer

Lyrics

[Intro]
Alcohol, Alcohol
In my blood, in my blood
[Verse 1]
Even if I walk through the valley of the shadow of alcohol
I no go jabọ I no go fall o
I no go dull o
Yeah
If the kele come na me go ball o
When the money call, I cut your call o
I be Benzema, Ballon d'Or o
Ballon d'Or oh oh
[PreChorus]
Wa jo Pa
Your body lokomba
I'm dancing makosa, Shade
Your bọbọ no biza
Your bọbọ no gree but some ṣayo
Your body lokomba
I'm dancing makosa, Shade
But Taye, yeah
Owo ọti ni ko rale
[Chorus]
Alcohol, Alcohol oh
In my blood, in my blood oh
I go pop I go pop
Ṣayo till the morning go come oh
Alcohol, Alcohol oh
In my blood, in my blood oh
I go pop I go pop
Ṣayo till the morning go
[Verse 2]
Azul, 1942
Carry Hennessy come, Moet n lọ
In my pocket there's an exhibit, rizzla, wegbo lọ
Dem dey ask wetin be my DNA for quilox
I go the library a ti ṣaye lọ
Vertigo, W bar, Columbia
Victoria, Pluto in one night
[PreChorus]
Mo ti yo pa
Your body lokomba
I'm dancing makosa, Shade
Your bọbọ no biza
Your bọbọ no gree but some ṣayo
Your body lokomba
I'm dancing makosa, Shade
But Taye, yeah
Owo oti no ko ra ile, ah
[Chorus]
Alcohol, Alcohol oh
In my blood, in my blood oh
I go pop I go pop
Ṣayo till the morning go come oh
Alcohol, Alcohol oh
In my blood, in my blood oh
I go pop I go pop
Ṣayo till the morning go come o
Wa jo pa
Written by: Banjo Oluwasemilogo Kayode, Oloruntimilehin Timothy Olorunyomi
instagramSharePathic_arrow_out