Music Video

Mr Eazi - Mandela (feat. Backing Vocals By Liya) [Performance Video]
Watch Mr Eazi - Mandela (feat. Backing Vocals By Liya) [Performance Video] on YouTube

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mr Eazi
Mr Eazi
Lead Vocals
Suliyat “Liya” Abdulsalam
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Songwriter
King-David Adela Adeboye
King-David Adela Adeboye
Songwriter
Oluwadamilola Adedolapo Aminu
Oluwadamilola Adedolapo Aminu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Demetrius “dbMixing” Bell
Mixing Engineer
KDream
KDream
Producer
SYNX
SYNX
Mastering Engineer

Lyrics

[Intro]
Zagadat
Mmmmm
[Chorus]
I want to live forever, like Nelson Mandela
So dem go fall for me oh (Yeah yeah)
I dey for Kalakuta
Dey blow my ṣakabula
So many things I see oh
E geti Domitila
Wey want to kill my ginger
Awọn ọmọ ṣẹpẹtẹri, Jesu!
Won ni wọn ri mi ni'ta
As I dey chase paper, sleep no dey for me oh, yeah
[Refrain]
I face money, leave konji oh
Na that one sure for me oh
Sapa no fit-ti me oh
Ọlọrun ma jẹ ka ri oh
Nobody dey for me oh
Only me dey for me oh
The more you look, the less you see
The more you look, the less you see oh
[Verse 1]
That's why I take the hustle personal
Make I chill for my Benzema
Nobody fit to drain my energy
More time me I dey pray for my frenemies
Na me dey give them motivation
Na me dey give them motivation
Baba tori mi jaja gbera
Ki n ma r'alakoba
Oh Lord
[Chorus]
I want to live forever, like Nelson Mandela
So dem go fall for me oh (Yeah yeah)
I dey for Kalakuta
Dey blow my ṣakabula
So many things I see oh
E geti Domitila
Wey want to kill my ginger
Awọn ọmọ ṣẹpẹtẹri, Jesu!
Wọn ni wọn ri mi ni'ta
As I dey chase paper, sleep no dey for me oh, yeah
[Refrain]
I face money, leave konji oh
Na that one sure for me oh
Sapa no fit-ti me oh
Ọlọrun ma jẹ ka ri oh
Nobody dey for me oh
Only me dey for me oh
The more you look, the less you see
The more you look, the less you see oh
[Verse 2]
That's why I take the hustle personal
Make I chill for my Benzema
Nobody fit to drain my energy
More time me I dey pray for my frenemies
Na me dey give them motivation
Na me dey give them motivation
Baba tori mi jaja gbera
Ki n ma r'alakoba
That's why I take the hustle personal
Make I chill for my Benzema
Nobody fit to drain my energy
More time me I dey pray for my frenemies
Na me dey give them motivation
Na me dey give them motivation
Baba tori mi jaja gbera
Ki n ma r'alakoba
Oh Lord
Written by: King-David Adela Adeboye, Oluwadamilola Adedolapo Aminu, Oluwatosin Oluwole Ajibade
instagramSharePathic_arrow_out