Featured In
Top Songs By Mr Eazi
Credits
PERFORMING ARTISTS
Mr Eazi
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Joshua Nkansah
Songwriter
Peter Kelvin Amba Udoma
Songwriter
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
SYNX
Mastering Engineer
Kel P
Producer
Lyrics
[Intro]
It's Kel-P Vibes
[Verse 1]
Ye, na because I let you down I dey sing this song (Sing this song)
Girl, I go sing you some more
'Cause I never had the time that you really want (Really want)
Now I go give you more, more
Illobi you dey do me something wey kala gan
And I know say you know
Chale, you for give me chance make I rectify
Je ka goun osun
[Chorus]
Ma jorlie
Shey you go coolu temper?
See as your body sempe
Like something fɛfɛ ne fɛfɛ, fɛ, eh oh
Ma jorlie
Shey you go coolu temper?
See as your body sempe
Like something fɛfɛ ne fɛfɛ, fɛ (Na-na-na-na-na-nai)
[Bridge]
Na-na-na-na-na-nai
[Verse 2]
Ye, baby I go change my character
Something sweet, I go give you banana
Then you go see for yourself
You go find out, eh eh
Make you for feel am
As I no get biggy mansion
I come as I dey, I dey beggy your papa
Ayoo ayoo, ayoo ayoo
[Chorus]
Ma jorlie
Shey you go coolu temper?
See as your body sempe
Like something fɛfɛ ne fɛfɛ, fɛ, eh oh
Ma jorlie
Shey you go coolu temper?
See as your body sempe
Like something fɛfɛ ne fɛfɛ, fɛ (Na-na-na-na-na-nai, ewo)
[Bridge]
No need to dengene
No more, no more
And I go give you what
You want, you want
Sey you be fɛfɛ ne
Fɛfɛ no wɔɔ (Na-na-na-na-na-nai)
[Bridge]
No need to dengene
No more, no more
And I go give you what
You want, you want
Sey you be fɛfɛ ne
Fɛfɛ no wɔɔ (Na-na-na-na-na-nai)
[Outro]
Ey Ijoya o Ijoya
Ɔdɔyɛwu my Abena
Ileya o ileya
Ma je ko pe eh
Ey Ijoya o Ijoya
Ɔdɔyɛwu my Abena
Ileya o ileya
Ma je ko pe Ọlọrun
Written by: Joshua Nkansah, Kevin Midonzi, Oluwatosin Oluwole Ajibade, Peter Kelvin Amba Udoma