Credits
PERFORMING ARTISTS
Shota Boy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Gbojinu Michael Temitope
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Colourmix
Mixing Engineer
Calliemajik
Producer
Lyrics
Energy pon energy
Say where I come from me I tell dem me I face my enemies
Cus this time me no want no apology
I just wanna focus on myself and my Gad-dam family
Yea yea yea
So many times I try
Tears still dey roll down for my eyes
Too many sacrifice walai
But I know, all na blessings in disguise
I like to live my life jeje
I give you loving to repete
Moma lowo tori onesese
Odema jo pelu ileke
I like to do ting jeje
I give you loving to repete
Ede ma jo biti gelede
Make my cup dey fill with shekpe
(Ema jo bijo gelede)
(Ema jo bijo gelede)
Yeah, say na one by one I go wear shokoto
Money dey my hand and e dey shokoto
Wetin you dey find fito dey sokoto
Money wey I make e no fit play the lotto
Me I no dey pray to see another man down
Wetin you go gain if another man frown
Focus on the grind and I hold my ground
I just wanna listen to a jigga man sound
Yh issa jigga man sound
More reason why I gotta keep it lock down
Frenemies be coming but I keep them locked out
Shay na today I go tell you can't shout
Oh yes no one test
Bad girl still wanna pull up and undress
You know issa big flex
Big up pon my chest and you know I'm tryna make it globally
And make the money then total it
I like to live my life jeje
I give you loving to repete
Moma lowo tori onesese
Odema jo pelu ileke
I like to do ting jeje
I give you loving to repete
Ede ma jo biti gelede
Make my cup dey fill with shekpe
(Ema jo bijo gelede)
(Ema jo bijo gelede)
Written by: Gbojinu Michael Temitope