Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Nonso Amadi
Nonso Amadi
Vocals
harper gordon
harper gordon
Keyboards
Tj Whitelaw
Tj Whitelaw
Guitar
COMPOSITION & LYRICS
harper gordon
harper gordon
Songwriter
Tj Whitelaw
Tj Whitelaw
Songwriter
Chinonso Obinna Amadi
Chinonso Obinna Amadi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Nonso Amadi
Nonso Amadi
Producer
harper gordon
harper gordon
Producer
Tj Whitelaw
Tj Whitelaw
Producer
Dereshean "OTR" Jarrett
Dereshean "OTR" Jarrett
Mixing Engineer
João Carvalho
João Carvalho
Mastering Engineer

Lyrics

[Verse 1]
I came a long way from Ikeja
Na why I hot pass Lagos weather, o
I no fit waste my time dey argue with you
I gotta move, it's now or never
Never
[Verse 2]
So many distraction, commotion
Make a bad man run away
Politicians, dem no send
We dey find traffic for mowe
[Verse 3]
They wan pull me over
How dey smell my money?
Na wetin I, dey try calculate
Say na this fine girl, wey day cool me down
[PreChorus]
I don’t really blame myself
Iʼve been on this road for long time
Leaders no day care for us
Their politics is more important
I no fit to kill myself
Mama, I go take am easy, o
[Chorus]
We just wanna ease up
Forget the stress, like you've got amnesia
Pretty girls with me, and they wanna tease us
Give thanks to Jah for all of ma G's, yeah
Girl, you gotta ease up
[Verse 4]
Damn, so many things I fit complain
Naij men are mad, you know the saying
But how man go sane when nothing changes?
[Verse 5]
I’m just saying
Buy a new whip, they scratch your paint
Get some new ice and snatch your chain
Time's so hard, it's hard to blame ʼem
[Verse 6]
But me say, "Ease up"
Find me herbs and tea, yeah
Make I look for visa
There’s no guarantee for this world
[Verse 7]
But me can't give up, o
Fighting is my default mode
Omo na wetin I dey find con dey find me ni
Fine girl wey cooling my high bp, o
[PreChorus]
I don’t really blame myself
Iʼve been on this road for long time
Leaders no day care for us
Their politics is more important
I no fit to kill myself
Mama, I go take am easy, o
[Chorus]
We just wanna ease up
Forget the stress, like you've got amnesia
Pretty girls with me, and they wanna tease us
Give thanks to Jah for all of ma G's, yeah
Girl, you gotta ease up
Written by: Chinonso Obinna Amadi, Tj Whitelaw, harper gordon
instagramSharePathic_arrow_out