Credits
PERFORMING ARTISTS
CHARIS DANIEL
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ovburie Precious Daniel
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Emmanuel Rockz
Producer
Sensei Mixed
Mixing Engineer
Lyrics
[Intro]
Yes, I stand for the things I know
No body fit to tell me otherwise
I know all the seeds I’ve sown
I gat a lot of memories wey dey untold
All hindrance been destroyed
But my soul still feeling sore
All the shades dey threw at me
It broke my heart, I'm a human being
[PreChorus]
But I go dey giddem
I no go stop I go giddem
All the music I go sing dem
With the rhythm and the sequence
You know na love I dey giddem
I no get hate for my system
You know na God be my defense
Jah gee is my witness
So I always giddem
[Chorus]
Giddem, giddem, giddem now
Giddem, giddem, giddem now
Giddem, giddem, giddem now
Giddem, giddem, giddem now
Giddem now, giddem now
[Verse 1]
Omo logo no go tire
Omo logo no fit quit
It’s too late to turn back now
It’s too late to leave
I no go lie, sometimes body dey tire me
But if I give up now, na me be loser
I get family wey dey depend on me
I no fit loose my faith, I no fit give up ni
[PreChorus]
But I go dey giddem
I no go stop I go giddem
All the music I go sing dem
With the rhythm and the sequence
You know na love I dey giddem
I no get hate for my system
You know na God be my defense
Jah gee is my witness
So I always giddem
[Chorus]
Giddem, giddem, giddem now
Giddem, giddem, giddem now
Giddem, giddem, giddem now
Giddem, giddem, giddem now
Giddem now, giddem now
Written by: Ovburie Precious Daniel