Credits
PERFORMING ARTISTS
8tch
Performer
COMPOSITION & LYRICS
8tch
Songwriter
Ademoye Afeez Olanrewaju
Composer
Adelegan Adebowale
Lyrics
Raheem Moses Oluwaseun
Lyrics
Lyrics
8tch baby
Ahh!
Brr-bang-bang-bang
Anywhere you dey na him I wan dey shawty
Oya sare follow me, I swear you no go see pepper
Make dem talk, I swear I no go use play nah nah
Ibi mo'ma ku'si osha mo mario
Anywhere you dey na him I wan dey shawty
Oya sare follow me, I swear you no go see pepper (see pepper)
Make dem talk, I swear I no go use play (use you play)
Ibi moma ku'si osha mo mario (mo mario o)
Money for hand, shayo for cup
Err'thin' turnin' on him own, the boy is up
Err'thin' turnin' on him own, wetin dey sup?
The boy is ji masun, ma kun, the boy dey pop
We go jiggy, go freaky, we go dibby
So go pretty, we go litty, the whole city
The whole titi, we takin' over the whole seatin'
Heyyo dhiby, you're killin' them with the whole beatin'
The way you movin' and cruisin' is gonna killy person
Your body's bangin' and smokin' you got to be a benson
You got the illest and realest, you gotta be a man's peace
And if a body's a temple you gotta be a mansion
Anywhere you dey na him I wan dey shawty
Oya sare follow me, I swear you no go see pepper
Make dem talk, I swear I no go use play nah nah
Ibi Mo'ma ku'si osha mo mario
Anywhere you dey na him I wan dey shawty
Oya sare follow me, I swear you no go see pepper (see pepper)
Make dem talk, I swear I no go use play (use you play)
Ibi mo'ma ku'si osha mo mario (mo mario o)
Moti di mario, moti di mario
Ko'le sibe kin ma score bi Roberto Baggio
Or Shey na Sergio? abi na Vardy o?
I wanna be close to your heart and be your cardio
And be your padi o, cos you're ma B like Cardi o
I no go Offset, upset you, na hardly o
So be my heartbeat and follow where my heart leads
The only person that can really hear me when my heart speaks
Anywhere you dey na him I wan dey shawty
Oya sare follow me, I swear you no go see pepper (see pepper)
Make dem talk, I swear I no go use play (use you play)
Ibi mo'ma ku'si osha mo mario (mo mario o)
Money for hand, shayo for cup
Err'thin' turnin' on him own, the boy is up
Err'thin' turnin' on him own, wetin dey sup?
The boy is ji masun, ma kun, the boy dey pop
Written by: 8tch, Adelegan Adebowale, Ademoye Afeez Olanrewaju, Raheem Moses Oluwaseun