Music Video

Omawumi - My Life ft Phyno (Official Video)
Watch Omawumi - My Life ft Phyno (Official Video) on YouTube

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Omawumi
Omawumi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Omawumi Megbele
Omawumi Megbele
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Darlington Otti t/as Dalorbeatz
Darlington Otti t/as Dalorbeatz
Producer
STG
STG
Mixing Engineer

Lyrics

[Verse 1]
I just dey do my things, jeje, jejely oh
You come dey look me bad eye o, say one thing do two things
World people dem dey look you, dey wait you make you fuck up
I no dey mind them, I no dey look them, I just dey lock up
[PreChorus]
Iyo oh, oh-oh
Iyo oh-oh
Iyo oh-oh
Leave me alone, na my life, no be your own
Mind your own business, oh-oh-oh
Leave me alone
My life oh, my life oh
[Chorus]
My life, my life
So why e dey pepper your body oh?
See, na why you dey cry, so concerned?
Na you dey help me spend my money oh
See, maybe in life, sometime
God go give you the one you need
So leave me make I live my life, my life oh, my life oh
[Verse 2]
I just wanna live my life (One time)
‘Cause I no dey owe person (At all)
If I like I go sing highlife
Welụ ọnụma nye fa tension
Even you wey dey smoke gbana
Dey talk say I too dey smoke Benson
Kụpụlụ fa, nwanne, live your life
Dem wahala no dey get ending
Gwa m the reason why, na me you dey spy
You a hater, getting high unto your supply
I guess that’s the reason why, you wasting your time
Wanna slow me down, but we fucking up the charts
Leave me make I live my life
Ị bịa n'iru m, ị saba m isi
Mana ị gaa n'azụ m, ị pịawaa m azụ
Nwanne, ị ga-abụ ogbenye, bụlụ amosu?
Ị bụ amosu?
[Chorus]
My life, my life
So, why e dey pepper your body oh?
See, na why you dey cry, so concerned?
Na you dey help me spend my money oh
See, maybe in life, sometime
God go give you the one you need
So leave me make I live my life, my life oh, my life oh
[Chorus]
My life, my life
So why e dey pepper your body oh?
See, na why you dey cry, so concerned?
Na you dey help me spend my money oh
See, maybe in life, sometime
God go give you the one you need
So leave me make I live my life, my life oh, my life oh
[Outro]
Egwu oyo
Written by: Chibuzor Nelson Azubuike, Omawumi Megbele
instagramSharePathic_arrow_out