Lyrics

[Verse 1]
See there’s no one place for man to succeed
A'male bo, dem de lie you plenty
And if life hard sef see one day you go reach
A'baahele bo, you go be that new thing
Dem go see that new thing cos dem go crown you King
[Verse 2]
You go win
Don’t you fear just believe oh
From zero to hero
Lead oh make we go eh
And I dey tell you say life no be race
Don't be in a haste time will tell
Don’t you rush and go to hell
[Verse 3]
I heard you say there is a place
If man will follow thee life go be and peace go dey
But some day go come wey man will fall
Make dem no deceive you
[Chorus]
Cos I am evergreen eh eh
Don't you see say I am evergreen
Oh Lord knows I am evergreen eh yeah
Don't you see say I am evergreen
Oh Lord knows
[Verse 4]
Spiritually man fit man tight
Man wan do it don't try me
You cyant it and I'm blessed by Jah don't you see it
Assuh me do it
Ago do badder, ride on beat ago go harder
My freestyles igo bost your mind
I no come to play nah nah oh yeah
Man knows Jah Jah
I man dread I Rasta eh yea
Don't try me cos I man cyant fight me
Cos I've seen it all and I've heard it
Dem say the boy too bad oh
Him flow too hard yea
That’s me righ’ there
All of dem wan dare me
Say the boy too bad eh iye
I’m too bad
Don’t you rush and go to hell oh
[Chorus]
I am evergreen eh eh
Don't you see say mandem green
I am evergreen eh eh
Don't you see say mandem green
[Verse 5]
I heard you say there is a place
If man will follow thee life go be and peace go dey
But some day go come wey man will fall
Make dem no deceive you
[Chorus]
I am evergreen eh eh
Don't you see say I am evergreen
Oh Lord knows I am evergreen eh yeah
Don't you see say I am evergreen
Oh Lord knows
[Verse 6]
I go be and you go see one day yea
Make you never overspeed time dey eh
I go be and you go see one day yea
Make you never overspeed time dey ehy
I go be and you go see one day eh
Make you never overspeed time dey hey
I go be and you go see one day eh yeah
Make you never overspeed
[Verse 7]
I heard you say there is a place
If man will follow thee life go be and peace go dey
But some day go come wey man will fall
Make dem no deceive you
[Chorus]
Cos I am evergreen eh eh
Don't you see say I am evergreen
Oh Lord knows I am evergreen eh yeah
Don't you see say I am evergreen
Oh Lord knows
Written by: David Nana Amporful
instagramSharePathic_arrow_out