Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Qing Madi
Qing Madi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Chimamanda Pearl Chukwuma
Chimamanda Pearl Chukwuma
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ramoni
Ramoni
Producer
Marvellous cosmas
Marvellous cosmas
Mixing Engineer

Lyrics

[Verse 1]
It's been on my mind so long yeah
And I can't realize why it should be like that o
I don't even know how it got here
And I can't deny
[PreChorus]
Say I used to be the life of the party
Now the energy inside of me is drained
If I die tonight wetin I gain
Is it safer outside, outside
[Chorus]
Ahh ah hey avoid see finish
Make I dey my own, make you sef dey your own
I don call mi man dem
But dem no know how far, if I see it all far again
I see it all, see it all
See it all far again
If I see it all, see it all
[Verse 2]
Said that you were my safe haven
Now you con Dey go follow them talk (Yeah, yeah, yeah)
Me I no too send unless you
Bring am come my front (Yeah)
[Verse 3]
You sabi me no mean say you know me
You don mark me bad you no know my story
A problem shared fit turn to gossip you know
And I'm too emotional
[PreChorus]
Say I used to be the life of the party
Now the energy inside of me is drained
If I die tonight wetin I gain
Is it safer outside, outside
[Chorus]
Ahh ah hey avoid see finish
Make I dey my own, make you sef dey your own
I don call mi man dem
But dem no know how far, if I see it all far again
I see it all, see it all
See it all far again
If I see it all, see it all
Written by: Chimamanda Pearl Chukwuma, Inana Ramond Jones, Osagie Onabun
instagramSharePathic_arrow_out