Credits
PERFORMING ARTISTS
Lamey
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Lamey
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Unlimitedsoundz
Producer
Lyrics
Unlimited sounds
you are a criminal
you are a murderer
ashawo
Lamey Lamey Oshey..
I’m trending on Twitter
My kele tear my knicker
Shock wan bi transmitter
Missionary for dinner
I’m not your brother (brother)
Aunty e bo pata (pata)
Popo chasing **** (****)
Wan wami ni shitta (shitta)
ehn?
I’m trending on Twitter
you say?
I’m trending on Twitter
migbo?
I’m trending on Twitter
elaaa
I’m trending on Twitter
Only me know Wetin I Dey talk
Yashhhh
Anything I do you know say dem go talk
When I move to the left dem go talk
When I move to the right dem go talk
When money Dey dem go talk
When money no Dey dem go talk
When I drink shayo dem go talk
When I pass the loud dem go talk
Gbeborun sofo dem go talk
Elejowewe dem go talk
Pastor pelu Alfa dem go talk
Aunt silifa dem go talk
Instablog 9ja dem go talk
Abeg leave story
I’m trending on Twitter (Twitter )
My kele tear my knicker (knicker )
Shock wan bi transmitter (meter)
Missionary for dinner (dinner)
I’m not your brother (brother)
Aunty e bo pata (pata)
Popo chasing **** (****)
Wan wami ni shitta (shitta)
ehn?
I’m trending on Twitter
you say?
I’m trending on Twitter
migbo?
I’m trending on Twitter
elaaa
I’m trending on Twitter
Lamey lamey oshey
Oti gbemi wole
Dope
Producer credits -
Unlimited Soundz
Engineer -
Its_dbeat
Written by: Lamey