Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Abisoye Eyiowuawi
Abisoye Eyiowuawi
Songwriter

Lyrics

Sweet, sweet melody boy
Its a happy day
Oya dance your sorrow away
Dem be dey use me play
Oya pop some bottles away
No be today i dey pray make blessings come my way
I still dey pray everyday baba bless my way
Oh oh oh oh
I still dey hustle for the doe o o o
Make dem dey gbadun my paro o o o o
Make plenty money just dey flow
Owo kudi ego
Baba daun s'oro mi
Awon temi n'igboro
Awon temi n'igboro
Won komije
Awon temi n'igboro
Awon temi n'igboro
Won la mi gaan
Awon temi n'igboro
Awon temi n'igboro
Won wa mi
Won wa mi , won wa mi, won wa mi
I dey celebrate
Everyday we dey jubilate o
Oya co-operate
Oya come make we come relate o
Shibi ile mi o gba holiday
Everday we dey calculate o o
We dey thank God
We dey thank God for life o
If i start to talk
Watin baba God do for me
If i start to think am
E dey high like squady
Omo ope, mo ti jaa mo wan lowo
You see for this street
No body holy
Awon temi n'igboro
Awon temi n'igboro
Won komije
Awon temi n'igboro
Awon temi n'igboro
Won la mi gaan
Awon temi n'igboro
Awon temi n'igboro
Won wa mi
Won wa mi, won wa mi, won wa mi
It's a happy day
Oya dance your sorrow away
Dem be dey use me play
Oya pop some bottles away
No be today i dey pray make blessings come my way
I still dey pray everyday baba bless my way
Oh oh oh oh
I still dey hustle for the doe o o o
Make dem dey gbadun my paro o o o o
Make plenty money just dey flow
Owo kudi ego
Baba da un s'oro mi
Written by: Abisoye Eyiowuawi
instagramSharePathic_arrow_out